paroles de chanson Pray for Mama - Duncan Mighty
Yeah
Turn
my
mic
on
Yah
Duncan
Mighty
Yah
One
time
Uwoooooooo
Yeeeeahhh
Nneburuoma
So
many
people
dey
for
this
life
(This
life)
Dem
no
know
the
value
of
their
mama
(Mama)
If
their
mama
make
them
sad
(Oo)
Them
go
beat
am
ooo
(Beat
am
o)
If
your
mama
no
sabi
laugh(Sabi
laugh)
Make
you
teach'am
how
to
laugh(How
to
laugh)
If
your
mama
no
sabi
dance(Oo)
Make
you
teach'am
oo(Teach
am
o)
Where
do
i
go,
where
do
i
stay
Without
my
mama
oo
Everyday
she
pray
for
me
OooOooOoo
If
you
get
mama
o
All
you
do
is
pray
for
her
For
long
life
o
If
you
get
mama
oooo
Pray
for
her
ooooo
If
your
mama
do
you
wrong
If
your
mama
do
you
sad
If
your
mama
make
you
cry
No
hurt'am
o
Still
love'am
o
Still
love'am
oooo
Yeeeah
Nneburuoma
oooo
Nneburuoma
ooo
My
mama
oh
oh
oh
ooo
I
say
six
to
six
She
dey
pray
for
me
Twelve
to
twelve
She
dey
pray
for
me
Fourteen
days
She
go
fast
oo
Fourty
one
days
She
go
fast
She
never
wanna
see
me
cry
Anyhow
i
be
she
like
o
I
will
always
be
by
your
side
Na
you
be
my
physical
gift
for
life
oo
My
mama
ooo
Nneburuoma
ooo
If
your
mama
do
you
wrong
no
hurt
am
o
still
love
am
o
If
you
get
mama
o
All
you
do
is
pray
for
am,
no
hurt
am
o
If
your
mama
do
you
wrong
Pray
for
am
1 Ako Na Uchw
2 Koli Water Ft Queen of Africa
3 Ijeoma Ft Bomba Crack Remix
4 In Case You Never Know Ft Timaya
5 Onye Nkpom Hio Ft Nigga Raw
6 Scatter My Dada
7 Welcome to My World
8 Dance for Me Ft Sandazblack
9 Sanko Love
10 Mama & Children
11 Pray for Mama
12 Pray for Mama Ft Kestabone Remix
13 Baby Don't Cry Ft Timaya
14 Onye Ne Dum Ije
15 Jesus Bu Eze
16 Unu Ge Gbum Madu Ft Nigga Raw
17 Believe in Yourself
18 Ara Ga Gba Ndi a Ra
19 Guilty or Not Guilty
20 Shake Your Body
21 Ta Lose Pe Ft Nigga Raw & DJ Olu
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.