paroles de chanson Auntie Martha - El
Eh
auntie
Martha
Eno
be
any
matter
bia
I
just
wanna
marry
your
daughter
Today
ooo
today
ooo
So
auntie
Martha
Abi
you
know
me
ago
bia
So
i
go
fit
to
marry
your
daughter
Today
ooo
today
ooo
Eh
course
the
first
time
i
saw
your
daughters
face
I
knew
that
that
i
had
found
love
sweet
embrace
In
her
eyes
realize
That
I'm
alive
to
make
her
mine
No
body
go
dey
take
your
daughter's
place
As
long
as
she
is
mine
her
heart
is
safe
I
no
go
lie,
i
need
a
good
reply
I
live
and
pay
her
bride
to
make
her
my
wife
Auntie
Martha
Me
and
your
daughter
belong
together
Together
to
the
bright
and
the
stormy
weather
Me
nsumɔ
l3
tamɔ
shɛ
and
its
a
pleasure
And
i
go
do
am
January
down
to
December
So
auntie
Martha
allow
meeee
To
come
and
deliver
her
dowry
Course
i
get
diamond
Ring
i
go
put
on
her
finger
today
ooo
Eh
auntie
Martha
Eno
be
any
matter
bia
I
just
wanna
marry
your
daughter
Today
ooo
today
ooo
So
auntie
Martha
Abi
you
know
me
ago
bia
So
i
go
fit
to
marry
your
daughter
Today
ooo
today
ooo
Eh
ah
they
say
behind
every
successful
man
Is
a
woman
to
hold
him
down
ooo
I
no
go
lie
your
daughter
be
the
one
The
only
one
who
go
fit
wear
the
crown
ooo
So
here
i
dey
with
my
head
rapa
And
my
feet
on
the
ground
ooo
So
make
you
no
dey
brown
ooo
And
i
hope
you
understand
oooooo
That
I'm
in
love
with
you
baby
Nyɛ,
gbɛkɛ,
shwanɛ
kɛ
leebiiii
And
i
go
make
am
my
ladyyyy
She
go
dey
be
the
mother
of
my
baby
So
auntie
Martha
allow
meeee
To
come
and
deliver
her
dowry
And
i
go
make
am
very
happy
Make
am
very
happy
Eh
auntie
Martha
Eno
be
any
matter
bia
I
just
wanna
marry
your
daughter
Today
ooo
today
ooo
So
auntie
Martha
Abi
you
know
me
ago
bia
So
i
go
fit
to
marry
your
daughter
Today
ooo
today
ooo
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.