paroles de chanson I No Wear Pant - Erigga
Who
dae
hold
my
lighter
now
Come
where
you
No
dae
take
pass
one
drag
oo
(boy
I
tire
oo)
Wetin
be
your
problem
You
wan
kolo
(shu,
wich
kain
man
be
this
one?)
You
wan
put
me
for
trouble
Put
me
for
ground,
I
no
wear
pant
No
naked
me,
I
no
wear
pant
Put
me
for
ground,
I
no
wear
pant
Yo
go
naked
me,
I
no
wear
pant
Put
me
for
ground
He
pick
shirt,
he
zip
bag
He
pick
shoe,
he
call
cab
Through
earpiece,
he
contact
Enter
Lag,
control
loud
The
iPhone,
go
need
charge
Kbola
hard,
e
need
charge
E
girlfriend,
want
do
trad
She
dump
am,
this
one
loud
Ashawo
show
the
girl
bad
Poco
wan
fuck,
she
wear
pad
E
provoke,
slap
slap
am
Police
come
handcuff
am
Where
him
been
dae
go?
Na
Ghana
No
be
so
na,
e
plan
am
Soap
wey
e
just
do
now
now
Spoil
and
e
never
hammer
E
say
no
shaking
oh-oh
Shey
na
because
of
toto?
You
dae
fool
your
fellow
your
guy
man
Dae
push
me
enter
motor
You
see
this
rain
when
beat
me
Go
wash
my
car
tomorrow
I
sabi
swim
no
fear
I
no
go
drown
inside
my
sorrow
E
call
guys
to
bail
am
Dem
shock
am,
dae
fail
am
E
look
the
gold,
e
weigh
am
Call
aboki,
e
hail
am
The
HK
where
e
dae
gbo
Na
e
classmate
na
e
get
am
You
fit
say
e
go
easy
Seniour
boy
don
dae
bet
am
Chairman
throway
e
face
Wey
you
stretch
your
back
You
no
know
where
you
dey?
(Yeah
you
no
go
regret
am)
Na
ground
you
dey,
cry
your
cry
My
guy
dey
divert
work
for
the
office
oo
(Because
you
say
I
cry
my
cry,
I
cry
wetin
dae
worry
you?)
Dae
divert
work
oo,
make
dem
cain
am
well
well
sho
(Warri
go
wash
plate)
Is
it
not
Nigeria
be
this?
(This
lip,
slap
am)
Wey
you
oya
dey
sing
for
Chairman
We
wan
hear,
"Amazing
Grace"
You
no
wise
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.