paroles de chanson No Be Crime - Erigga feat. P.Fizzy
D
kind
boss
wey
I
be
no
be
16
sitter
Paper
boy
mad
man
16
spitter
Who
nor
no
me
that
person
brain
na
filter
Dem
go
measure
sense
give
am
#4
naira
per
litre
Ur
girl
won
fuck
me
die
Wetin
na
karachika
Her
backy
make
sense
like
those
igbo
boys
chiiters
Most
especially
where
she
were
her
short
nicker
Her
yellow
lap
fit
make
ur
brain
read
like
Nepa
metre
When
I
first
meet
her
Alarm
won
blow
d
bae
diesel
for
uniben
dat
year
She
day
date
one
day
guy
but
babe
broke
she
come
stroll
come
my
canopy
Where
everything
soft,
babe
dey
drive
one
dialopy
Na
babe
dey
get
bad
belle
for
me,
ekpa!
Oreul
30
naira
bullet
dis
erriga
no
well,
He
be
like
say
babe
won
graduate
for
school
fast!!
I
find
am
go
hostel
twice
Okpo
Don
run
go
house...
bad
boy!!!!!
We
day
gather
d
money
like
all
d
Time.from
my
neck
to
my
wrist
dey
shine
Shey
she
day
notice
dat
time
way
she
just
dey
wine,
she
just
dey
wine
Yeah!!
Omor
no
b
crime
Look
d
way
I
day
soft
See
d
way
I
day
soft
All
my
men
day
soft
All
my
girls
dy
soft
4 niggas,
3 guns
2 inside
d
pigeou
1 fool
inside
school
fill
am
up
with
15
holes
Tired
dy
screench
Ebs
carry
d
news
Na
d
whole
cities
knows
Rude
niggas
don't
get
mad...
dey
get
money
Bitch
niggas
complain
laff
when
nothing
is
funny
Join
in
and
dey
dope
I
hear
say
e
dy
come
out
dis
month
Wetin
carry
m
go
dere
Inside
person
die
with
month
Bros
find
work
give
us
which
one
be
advised
Blessed
us
with
like
15
million
We
nor
go
mind
baptize
full
street
cuz
kpokpor
Don
too
Lego
men
Na
here
I
do
reach
All
mallam
with
e
kettle
men
(No
be
crime)
We
day
gather
d
money
like
all
d
time.
For
my
neck
to
my
wrist
dey
shine
Shey
she
day
notice
that
time
she
just
dey
wine,
she
just
dey
wine
Look
d
way
I
dey
soft
See
d
way
I
day
soft
All
my
men
day
soft
All
my
girls
dey
soft
If
we
die
tomorrow
ogbeni
where
we
dy
go
Because
of
reign
u
know
pple
wey
don
sell
their
soul
Carry
d
luminattin
form
enter
street
whalli.
Dat
ur
brother
way
de
form
man
of
God
go
buy
Some
codine
for
d
pain,
My
eye
Don
too
see
brothers
dey
kill
brother
all
because
of
pussy
Anybody
touch
my
family.he
don
be
for
am
I
no
fit
die
for
my
brother
but
I
go
kill
for
am
Na
ak47
we
day
spray
nor
be
perfume
Run
enter
ceiling
Hide
ur
mama
fr
d
next
room
How
long
u
feel
say
dis
industry
go
go
restrain
me
Born
with
d
silver
spoon
na
those
nut
na
obtained
me
I'm
getting
money
like
who
robbed
kolo
Worry
men
like
say
day
contact
strong
gono.
.
No
press
me
die
I
get
that
bread
way
pass
aboki
way
dey
press
mishile
(No
be
crime.)
1 Death Bed
2 Where U Dey Since
3 No Be Crime
4 Nobody
5 Coupe Decale
6 Head Wan Blow
7 Nothing Do You
8 Pog
9 No Limit
10 Koma
11 Cable
12 Okorowanta
13 Keep Talking
14 Paper Boi
15 Coffin
16 Cant Stop Me
17 Intro (Industry)
18 Ring a Bell (feat. Debi Jay)
19 Liar
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.