Erigga - Ghetto Prayers - traduction des paroles en russe

Paroles et traduction Erigga - Ghetto Prayers




Jah Jehovah oh men
Иегова, О люди!
Erigga dey yan
Erigga dey yan
On behalf of all my street boys mehn
От имени всех моих уличных парней, Мэн.
We dey look up to you say na you fit deliver
Мы, дей, смотрим на тебя и говорим, что ты подходишь.
Us comot for this one wey we dey right now mehn
Мы comot для этого одного wey мы dey прямо сейчас mehn
For the street no friendly at all
Для улицы совсем не дружелюбны.
Jah jiya lizha oluwa
Jah jiya lizha oluwa
Abeg
Абег!
Oba olu eh eh eh
Oba olu eh eh eh
The street no friendly at all i swear
Улица совсем не дружелюбна, клянусь.
Wa se gu water fun awon omo re
Ва-се - ГУ, водная забава, Авон-Омо-ре.
Ki aiye le sa mo
Ki aiye le sa mo
A trip to the south
Путешествие на юг.
Wa ko omo re soke (Jehovah na your hand I dey)
Wa ko omo re soke (Иегова на твоей руке, я дей)
Jah ji aiye Jah oluwa (oluwa nah your hand I dey)
Jah ji aiye Jah oluwa (oluwa nah твоя рука, я dey)
Oba olu eh eh (na your hand I dey)
Oba olu eh eh (на твоей руке я dey)
Na your hand I dey
На твоей руке я дей.
Wa se gu waater fun awon omo re
Wa se gu waater fun awon omo re
Ki aiye le sa mo (ki aiye le)
Ki aiye le sa mo (ki aiye le)
Wa ko omo re soke
Wa ko omo re soke
Jah Jehovah
Иегова!
Na erigga dey yarn
На erigga Dey yarn
Dem say village wey be say the only bad man
Dem say village wey be скажи, что единственный плохой человек.
Na lion make all the goat ready to dey train afro
На льве сделать все козлы готовы к дей поезд афро
We get many things wey we need to iron
Мы получаем много вещей, которые нам нужно погладить.
But first pass me that make I blow
Но сначала передай мне то, что заставит меня взорваться.
Day don break baba God how e dey be
День, Дон брейк, баба, Боже, как и дей.
We no ey happy naim make us dey press lappi
Мы не будем счастливы, Наим заставит нас дей пресс Лаппи.
Na brand new g wagon naim we wan tear
На совершенно новый G wagon Наим мы wan слезу.
Kofi nada kofi shina peller go fear
Kofi nada kofi shina peller go страх.
The only problem wey we get na japa police
Единственная проблема, которую мы получаем, - это полиция на-джапа.
As I dey rap dey hold two of my boys like this
Пока я дей рэп, дей, держу двух своих парней вот так.
Na real life be this
На реальной жизни будь так.
No be mbc two
Нет, быть mbc два.
Go warri go see wetin these beast dey do
Иди, Варри, иди, посмотри, как мокнут эти звери, Ди-ду.
Government nah hk police nah pickup
Правительство нах HK полиция нах пикап
Things dey pay for this country I no fit talk
Вещи, которые дей платит за эту страну, я не умею говорить.
No light for my ac my gen don spoil
Нет света для моего ac, мой gen don испортит.
Na the heat naim I convert to dey use right here wey you dey hear
На жаре, Наим, я превращаюсь в Дей, используй прямо здесь, ты, дей, слышишь.
Jah ji aiye jah oluwa
Jah ji aiye jah oluwa
Oba olu eh eh
Oba olu eh eh
Wa se gun water fun omo re elija
Wa se gun Water fun omo re elija
Wa gbe omo re soke
Wa gbe omo re soke.
Jah ji aiye jah oluwa
Jah ji aiye jah oluwa
Oba olu eh eh
Oba olu eh eh
Wa se gun water fun omo re elija
Wa se gun Water fun omo re elija
Wa gbe omo re soke
Wa gbe omo re soke.
Depression is real and real niggas dey rare
Депрессия реальна, а реальные ниггеры-редкость.
So baba God wetin I still dey do here
Так что, детка, Боже мой, я все еще здесь, дей.
Voice for my head dey say lagoon lagoon
Голос за мою голову, дей, скажи Лагуна.
I for like jump but police go dey there this afternoon
Я люблю прыгать, но полиция идет туда сегодня днем.
Skeletons for my closet iffa hear
Скелеты для моего шкафа iffa услышать
Na my parlor dem follow me sidon now dey cut ber
На моем салоне dem следовать за мной Сидон теперь Dey cut ber
The fact say you dey hate dey turn my belle
Факт в том, что ты ненавидишь Ди, дей, превращает мою красавицу.
'Cause you a rat you a pussy
Потому что ты крыса, ты киска.
So my dearen help me out
Так что мой Дорогой, помоги мне.
Wetin my brother dusat
Намочи моего брата душата.
Why dem dey ve anything we pas with x class
Почему dem dey ve что-нибудь, что мы делаем с x-классом?
Night don reach how person waan go flex
Ночь, Дон, дотянись до того, как человек, Ваан, прогибается.
The one wey dey rain pon pon dey get pos
Один wey Dey дождь pon pon dey получить pos.
Some even dey lodge for hotel dey form loader
Некоторые даже Dey lodge для отеля Dey form loader
Ring gasser come my brother no try am
Кольцо Гассера, Приди, мой брат, не пытайся.
Baba God bless my brothers wey dey press
Баба, Боже, благослови моих братьев, Вей дей пресс.
Middle finger to the sars wey no wan let dem rest
Средний палец к торс-Уэй, нет wan, пусть dem отдыхает.
You dey oppress hq just because you fresh
Ты, дей, угнетаешь штаб-квартиру только потому, что ты свежий.
Under ac dey blast erriga latest
Под ac dey blast erriga последний
After this jam I fit no go warri again
После этого джема я больше не подхожу, я снова иду на Варри.
But who dem help fuck them an their warri again
Но кто поможет им снова трахнуться с их Варри?
Jah ji aiye jah oluwa
Jah ji aiye jah oluwa
Oba olu eh eh
Oba olu eh eh
Wa se gun water fun omo re elija
Wa se gun Water fun omo re elija
Wa gbe omo re soke
Wa gbe omo re soke.
Jah ji aiye jah oluwa
Jah ji aiye jah oluwa
Oba olu eh eh
Oba olu eh eh
Wa se gun water fun omo re elija
Wa se gun Water fun omo re elija
Wa gbe omo re soke
Wa gbe omo re soke.






Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.