paroles de chanson Industry Nite (Refix) - Erigga
Na
if
you
hear
say
i
die
say
person
shoot
me
Will
you
cry
or
say
na
wetin
my
mouth
put
me
What
if
you
hear
say
na
one
robbery
when
i
go
Cause
i
don
tire
for
underground
i
just
wan
blow
Shoot
videos
wen
bad
like
them
daddy
yo
Put
am
for
trace
hiptv
and
mtv-o
Oliru
o
sunday
scatter
G-twelve
bar
enter
cotonou
go
buy
like
twenty-m
car
Na
in
those
days
these
talents
fit
blow
you
Nowadays
without
money
nobody
wan
know
you
Presenters
with
their
share
even
dj's
too
k
each
Which
show
these
upcomings
dey
do
Get
the
nerve
say
erigga
shoot
with
clearance
Under
this
reccession
how
much
dey
the
balance
The
industry
for
nigeria
be
like
campaign
Share
the
money
PDP
if
you
wan
reign
E
be
like
say
nah
endorsement
be
the
new
swag
Even
if
money
no
follow
you
fit
take
am
brag
Label
dey
spend
big
money
for
artiste
head
But
the
artiste
no
go
show
many
artiste
dead
Now
for
you
too
live
the
label
be
like
like
concre
work
Very
hard
because
of
wetin
dem
don
spend
on-top
Cos
your
boss
dey
expect
hundred
million
Afterall
this
song
blow
were
the
hundred
million
My
label
don
cast
e
don
go
to
'G'
back
Word
on
the
street
dem
collect
the
house
and
jeep
back
Same
girls
when
dey
dance
when
dey
hear
ypur
beat
Na
dey
take
you
do
yeye
when
they
hear
your
gist
Welcome
to
industry
nite
na
you
dem
dey
host
today
you
go
perform
right
for
your
mind
all
these
men
when
dey
here
love
you
but
when
dey
reach
their
house
dem
go
judge
you(twice)
(...)
A
trip
to
the
south
you
no
need
visa
King
of
the
south
to
your
door
like
domino
pizza
The
way
my
rap
big
i
dey
fear
make
you
no
drown
One
stop
to
my
money
long
pass
devil
gown
A
trip
to
the
south
EP
use
your
eyes
listen
And
mouth
look
better
learn
the
industry
is
missing
Rappers
dey
fear
dem
no
believe
say
i
go
blow
one
day
Heart
dey
beat
anyhow
like
who
follow
one
way
If
na
beef
you
dey
find
i
shade
am
like
suya
Salamaleku
my
kalagbero
reply
puya
Tell
your
producer
orhh
Use
eim
number
text
you
Say
better
beef
dey
You
come
studio
we
mess
you
Na
me
na
own
the
throne
you
just
dey
stone
the
throne
Na
street
catry
am
give
me
i
no
fit
bone
the
throne
My
teacher
tell
me
say
nah
army
gun
go
shoot
me
die
But
instead
nah
clearance
dey
shoot
me
guy
The
day
annonimous
call
me
i
dey
jungle
dey
smoke
Sign
contract
i
never
start
industry
don
dey
smoke
I
don
big
pass
who
dey
write
na
straight
from
my
head
Commot
your
leg
for
wire
warri
say
abegg
Edited
by
Rukey
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.