paroles de chanson No Blame Them - Femi Kuti
Ignoramus,
jealousy,
bad
belle
oh
Na
him
dey
worry
dem
As
we
dey
go
our
own
(go
our
own)
As
we
finish
building
the
new
African
shrine
(new
African
shrine)
We
no
dey
rest
(we
no
dey
rest)
We
still
try
to
give
our
people
our
very
best
(our
very
best)
Na
so
dem
dey
vex
(na
so
dem
dey
vex)
Dem
want
to
spoil
our
progress
(our
progress)
Dem
say
I'm
mad,
dem
say
I
crase,
I
carried
my
nakedness
above
the
town
Dem
say
I'm
mad,
dem
say
I
crase,
I
carried
my
nakedness
above
the
town
Press
man
want
to
press
me
down
Dem
want
to
spoil
my
own
But,
but,
but
I
don't
care
what
they
say
Let
dem
say
what
they
may
Na
me
dey
where
I
dey
Nothing
change
where
I
dey
E
don
tey
wey
them
say
Na
one
day
dem
go
pay
I
don't
care
what
they
say
Let
dem
say
what
they
may
Na
me
dey
where
I
dey
Nothing
change
where
I
dey
E
don
tey
wey
them
say
Na
one
day
dem
go
pay
I
don't
care
what
they
say
But
you
see
me,
I
no
go
blame
them
(no
blame
them
oh)
See
as
him
stand
and
want
to
call
himself
journalist
(no
blame
them
oh)
Where
many
don
die
to
uphold
this
important
profession
(no
blame
them
oh)
Him
wan
spoil
them
credibility
by
passing
wrong
information
(no
blame
them
oh)
Blackmail,
extortion,
na
them
mode
of
operation
(no
blame
dem
oh)
See
as
this
cheap
hustler
wan
spoil
me,
e
wan
spoil
me
No
blame,
no
blame
them
(no
blame
them
oh)
No
blame,
no
blame
them
No
blame
them
oh
No
blame,
no
blame
them,
no
blame
them
oh
No
blame,
no
blame
them
No
blame
them
oh
No
blame,
no
blame
them,
no
blame
them
oh
No
blame,
no
blame
them
Ignoramus,
jealousy,
bad
belle
oh
Na
him
dey
worry
dem
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.