paroles de chanson Sorry Sorry - Femi Kuti
If
my
eyes
no
decieve
me
And
na
true
be
things
my
ears
dey
hear
Politicians
and
soldiers
make
e
meeting
Our
country
dem
wan
repair
Dem
dey
make
like
say
Dem
no
know
Say
na
dem
a
spoil
our
country
so
As
dem
dey
dabaru
am
dey
o
Na
so
my
people
dey
follow
o
o
I
sorry
sorry
o,
i
sorry
for
Nigeria
I
sorry
sorry
o,
i
sorry
for
Africa
Sorry
sorry
o
I
sorry
sorry
o,
i
sorry
for
Nigeria
I
sorry
sorry
o,
i
sorry
for
Africa
Sorry
sorry
o
As
we
[never
get
decided]...
Look
my
friends
Dem
no
like
to
hear
word
Na
to
dey
follow
follow,
follow
dem
enemies
Like
zombie,
dem
dey
go
dey
march
dey
go
Dey
fight
for
other
people
Wey
spoil
Nigeria
so
These
politicians
and
soldiers
Dem
be
one
and
the
same
No
one
different
[from]
the
other
My
people
no
wan
know
But
with
kind
of
leaders
Africa
no
get
hope
Africans
will
suffer
Till
the
suffer
reach
our
bone
I
sorry
sorry
o,
i
sorry
for
Nigeria
I
sorry
sorry
o,
e
gba
mi
o
Sorry
sorry
o
I
sorry
sorry
o,
i
sorry
for
Nigeria
I
sorry
sorry
o,
i
sorry
for
Africa
I
sorry
sorry
o,
e
gba
mi
o
1 Beng Beng Beng
2 What Will Tomorrow Bring
3 Victim of Life
4 Blackman Know Yourself
5 Look Around
6 Sorry Sorry
7 Eregele
8 Scatta Head
9 Beng Beng Beng - Chateau Flight Remix
10 Truth Don Die - Kerri Chandler Remix
11 Blackman Know Yourself (The Roots remix)
12 Blackman Know Yourself (The Roots Remix)
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.