Fireboy DML - Lifestyle paroles de chanson

paroles de chanson Lifestyle - Fireboy DML



Wicked!
Ever since I got my first hit song
They've been jealous
Silly ass, broke ass niggas
But since I got famous
I no dey mind, I couldn't care less
'Cause I no dey reason some kind things
The kind things wey no concern me
I just dey run my things (yeah, yeah)
And I no dey fake am
It's a lifestyle
It's a lifestyle
I no dey fake am
It's my lifestyle (yeah)
Oh, it's my lifestyle (yeah)
Make I yarn you, I'm better than most of them
Dem dey expect me make I fold for them
I no dey pose for them
I no dey online for two weeks, dem say I dey ghost on them
Na their own problem
On G, I thank those who discover me
Olamide Baddo and ST
Many girls wey dey come find me
I no get time
But in the meantime
Come gimme something wey go ginger
Give it to me while I lean back
Nothing wey go fit to hinder my love for you
Lisa, I go fly you go Ibiza
You no even need visa (yeah, yeah)
Na normal level
It's a lifestyle
It's a lifestyle
I no dey fake am
It's my lifestyle (yeah)
Oh, it's my lifestyle
It's a lifestyle
It's a lifestyle
I no dey fake am
It's my lifestyle (yeah)
Oh, it's my lifestyle (yeah)
Wicked




Fireboy DML - APOLLO
Album APOLLO
date de sortie
19-08-2020




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.