paroles de chanson JESUS - Frank Edwards
Guy,
you
too
like
to
argue
I
say
na
Jesus
be
the
biggest
name
You
dey
follow
me
the
argue
Wetin
you
know
Na
that
ehh,
oshesa
perapi
Wey
dey
for
your
father
compound
make
you
dey
talk
anyhow
Calm
down
o
Na
Jesus
o
Rocktown
in
the
building
I
go
shout
Your
name
to
ends
of
the
earth
make
dem
hear
If
dem
no
want,
dem
must
want
If
dem
no
know,
dem
must
know
(Jesus)
I
go
sing
Your
praise
to
ends
of
the
earth
make
dem
hear
If
dem
no
gree,
dem
must
gree
No
be
by
power,
na
by
the
spirit
Dem
say
make
I
commot
Jesus
for
my
song
I
tell
dem
no,
no,
no
I
tell
dem
lai,
lai
Make
you
go
your
way
Make
I
go
my
way
Jesus
is
King
Jesus
is
Lord
Jesus
is
champion
Jesus
is
the
reason
why
He's
is
the
reason
why
I
sing,
owei
Incredible,
incredible
(incredible
God
o)
Dependable,
dependable
(dependable
God
o)
Unchangeable,
unchangeable
(unchangeable
God
o)
Unbeatable,
unbeatable
(unbeatable
God)
Yeah,
yeah
You
are
bigger
than
what
the
people
say
Ebube,
and
nobody
fit
do
pass
You
eh
Yeah,
yeah
You
are
bigger
than
what
the
people
say
Ebube,
and
nobody
fit
do
pass
you
eh
Oya
tell
me,
tell
me,
tell
me
If
I
no
worship
the
King
of
kings,
wetin
I
gain?
My
brother
tell
me,
tell
me,
tell
me
If
I
commot
Jesus
for
my
song,
wetin
I
gain?
Oh
why,
oh
why,
oh
why
o
Why
you
wan
reject
the
King
of
kings
Shey
dem
never
tell
you
say
na
fire
be
the
repercussion
No
go
carry
devil
trouble
for
your
head,
ooh-oh
Jesus
is
King
Jesus
is
Lord
Jesus
is
champion
Jesus
is
the
reason
why
He's
is
the
reason
why
I
sing,
owei
Incredible,
incredible
(incredible
God
o)
Dependable,
dependable
(dependable
God
o)
Unchangeable,
unchangeable
(unchangeable
God
o)
Unbeatable,
unbeatable
(unbeatable
God)
Yeah,
yeah
You
are
bigger
than
what
the
people
say
Ebube,
and
nobody
fit
do
pass
You
eh
Yeah,
yeah
You
are
bigger
than
what
the
people
say
Ebube,
and
nobody
fit
do
pass
you
eh
Incredible,
incredible
(incredible
God
o)
Dependable,
dependable
(dependable
God
o)
Unchangeable,
unchangeable
(unchangeable
God
o)
Unbeatable,
unbeatable
(unbeatable
God)
Yeah,
yeah
You
are
bigger
than
what
the
people
say
Ebube,
and
nobody
fit
do
pass
You
eh
Yeah,
yeah
You
are
bigger
than
what
the
people
say
Ebube,
and
nobody
fit
do
pass
You
eh
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.