paroles de chanson
Make
you
hail
am,
hail
am
ehh
Baba
God
you
never
fail
Make
you
carry
dey
go
Who
be
the
one
wey
dey
change
my
life
Who
be
the
one
wey
dey
make
me
fine
Who
be
the
one
wey
dey
bless
me
God
na
you
Me
I
no
go
suffer
lie
lie
Me
I
no
dey
beg
for
bread
Who
dey
make
things
happen
God
na
you
He
tell
me
say
he
no
go
let
me
cry
He
tell
me
say
he
no
go
let
me
suffer
You
are
the
lover
of
my
soul
Na
only
you
I
go
serve
titi
layi
layi
Na
only
you
I
go
sing
my
praise
Baba
God
you
never
fail,
Carry
dey
go
Make
you
hail
am,
hail
am
eh
Baba
God
you
never
fail
Make
you
carry
dey
go
Carry
dey
go
oo(onyeoma
eh)
Carry
dey
go
oo(make
you
carry
dey
go
oo)
Carry
dey
go
oo(oyedima)
Carry
dey
go
oo(aladeogo
oo)
Aladeogo
oo
My
life
is
so
complete
Lie
lie
me
I
no
dey
complain
Who
dey
make
things
happen
God
na
you
You
no
dey
fail,
you
no
dey
lie
My
life
your
dwelling
place
Anything
wey
you
want
make
you
carry
me
do
You
tell
me
sey
u
no
go
let
me
cry
You
tell
me
sey
u
no
go
let
me
suffer
You
are
the
lover
of
my
soul
Na
only
you
I
go
serve
titi
layi
layi
Na
to
you
I
go
sing
my
praise
Baba
God
you
never
fail
Carry
dey
go
(Back
to
hail
am)
(Back
to
carry
dey
go)
END.
1 Chukwu Ebuka
2 Mma Mma
3 Ijo Jesu
4 Oba Awon Oba
5 On Eagle 'S Wing
6 Chukwu Mo Nso
7 Angels On the Runway
8 U Too Dey Bless Me
9 Holy Is the Lamb
10 Awesome Wonder
11 Glory to Glory
12 Olore
13 Opomulero
14 U Dey Do
15 Kel Chukwu
16 Beautiful, Morning of Your Life
17 I See Him
18 Sere Lo
19 Mr. DJ
20 God's Love
21 To Ba Lejo
22 Hail Am
23 Holy Ghost Dey
24 Greatful
25 Miracle God
26 I Made It
27 Away
28 Hallelujah
29 Changing Lives.
30 Ibu Eze
31 Omemma
32 Good God
33 Na You
34 Beautiful
35 Rock Town Anthem
36 I No Fit Shout
37 Big Things
38 Blow My Mind
39 Lay It Down
40 Free Style
41 Boss
42 Ese
43 Fire Go
44 Something Dey Move Me
45 Mama's Beat
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.