paroles de chanson Prison In Paradise - GCN
This
is
to
inform
the
general
public
That
the
named
artist
gcn
is
no
longer
Under
the
management
of
HADEE
Kududebudebude
kudu
ebude
I'm
talking
of
pain
I'm
walking
away
Was
stocked
in
a
place
If
you
can't
relate
Don't
try
to
explain
Talking
about
my
pain
That
was
looking
like
fame
Looking
like
a
super
star
during
the
day
But
at
night
bad
man
be
playing
the
slave
Till
I
realize
say
dem
Dey
use
me
dey
play
oo
Dem
say
many
talent
but
no
helper
But
na
baba
loke
na
him
fit
to
help
man
So
my
brother
make
you
hustle
Make
you
step
man
Na
person
wey
dey
happy
dey
sing
omo
no
be
dead
man
Tho
the
sorrow
the
sorrow
may
last
for
night
Like
the
chicken
wey
dey
cry
for
night
But
joy
comes
in
the
morning
This
is
my
morning
ehh(This
is
my
morning
eh)
See
I
don
tire
to
dey
cry
oo
oh
Prison
in
paradise
I
don
tire
to
disguise
oh
oh
And
so
many
lies
sleeping
on
the
tiles
oh
oh
oh
Mi
I
don
tire
tire
tire
tire
to
disguise
oh
oh
Somebody
save
me
See
I
don
tire
to
dey
cry
oo
oh
Prison
in
paradise
I
don
tire
to
disguise
oh
oh
And
so
many
lies
sleeping
on
the
tiles
oh
oh
oh
Mi
I
don
tire
tire
tire
tire
to
disguise
oh
oh
My
breda
is
just
that
you
cannot
understand
Is
something
that
is
really
deep
to
the
heart
But
you
gat
to
take
your
heart
And
take
your
time
to
listen
to
enjoy
Coz
after
this
one
I'm
saying
noting
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.