paroles de chanson Calvary - Henrisoul
Na
You
carry
my
matter,
take
'am
to
calvary
o
And
You
no
even
send
the
people
criticize
no...
Dem
say
the
road
is
too
rough
but
You
paid
it
all
for
me
o
I
can
never
deny
I
feel
Your
love
all
over
me
o
Some
dey
say
this
story
no
be
confirm
Na
for
my
sake
dem
chook
You
nail
for
palm
If
you
tell
me
say
this
Jesus
stuff
na
jan
(jan)
I
go
show
You
say
this
feeling
no
be
yala
(aye)
Your
covenant
na
guaranteed
(aye)
Your
sacrifice
na
everything
The
thing
wey
You
do
for
me
no
one
go
fit
do
(no
no
no)
Lord
the
way
You
engrave
my
name
for
Your
hand
like
tattoo
(tattoo,
tattoo)
This
Your
love
na
serious
matter
Nobody
fit
love
like
this
o
(aye)
This
Your
love
na
serious
love
o
Nobody
fit
love
like
this
o
(with
Your
blood
You
prepaid
for
the
cross)
Na
You
carry
Your
blood
You
prepaid
for
calvary
You
no
even
think
am
You
give
Your
life
for
me
o
Dem
say
the
road
is
too
rough
but
You
paid
it
all
for
me
o
I
can
never
deny
I
feel
Your
love
all
over
me
o
(o)
Some
dey
say
this
story
no
be
confirm
Na
for
my
sake
dem
chook
You
nail
for
palm
If
you
tell
me
say
this
Jesus
stuff
na
jan
(jan)
I
go
show
You
say
this
feeling
no
be
yala
(aye)
This
Your
covenant
na
guaranteed
(aye)
Your
sacrifice
na
everything
The
thing
wey
You
do
for
me
no
one
go
fit
do
Lord
the
way
You
engrave
my
name
for
Your
hand
like
tattoo
(calvary
o,
calvary)
Your
covenant
na
guaranteed
(aye)
Your
sacrifice
na
everything
(no
more-sacrifice
na
everything)
The
thing
wey
You
do
for
me
no
one
go
fit
do
Lord
the
way
You
engrave
my
name
for
Your
hand
like
tattoo
This
Your
love
na
serious
matter
Nobody
fit
love
like
this
o
(aye)
This
Your
love
na
serious
love
o
Nobody
fit
love
like
this
o
Some
dey
say
this
story
no
be
confirm
Na
for
my
sake
dem
chook
You
nail
for
palm
(chook
You
nail
o)
If
you
tell
me
say
this
Jesus
stuff
na
jan
I
go
show
You
say
this
feeling
no
be
yala
(Aye)
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.