I.N.Z - Faaji paroles de chanson

paroles de chanson Faaji - I.N.Z



I just wan faaji
I just wan flex
Bad energy faraway
Cos we no wan stress
I just wan faaji
I just wan flex
Bad energy faraway
Cos we no wan stress(no wan stress)
Je kan mo
Kiolde
Ogbeni wetin dey
I say je kan mo
Kilode
Ogbeni wetin dey
I say je kan mo
Kilode
Ogbeni wetin dey
I say je kan mo
Kilode
Ogbeni wetin dey
I say je kan mo
Came through for this party bros cos I really want cake
Whole gang be like durag cos on that wave
You no dey every give anything bros your own na to take
You no comot money buy anything so why you ask for change(you crazy bruv)
Dope boy make dem Gees wanna puff pass
Boy bright y'all better get a sun glass
I just wanna flex and shine with the gang gang gang calm down we no dey the same class
My men dem
Dey don burst
My nike
E too cost
My girlfriend
She to posh
Her bumbum
E too soft
I just wan faaji
I just wan flex
Bad energy faraway
Cos we no wan stress
I just wan faaji
I just wan flex
Bad energy faraway
Cos we no wan stress(no wan stress)
Je kan mo
Kiolde
Ogbeni wetin dey
I say je kan mo
Kilode
Ogbeni wetin dey
I say je kan mo
Kilode
Ogbeni wetin dey
I say je kan mo
Kilode
Ogbeni wetin dey
I say je kan mo
Kilode?
Ogbeni wetin dey?
They be like hwfa, INZ what's the level
And I be like king sunny me I dey(ade)
Like olosho me I come(cum) for the pay
Be like lines man shey you know I no dey play
Pull up in a wraith with a lady with the junk in the trunk and her name na yetunde
Put me in chains I'm crazy
Dripping in sauce no gravy
Boy better hide your lady
Cos the mandem ride the wave like a Navy
My men dem
Dey don burst
My nike
E too cost
My girlfriend
She to posh
Her bumbum
E too soft
I just wan faaji
I just wan flex
Bad energy faraway
Cos we no wan stress
I just wan faaji
I just wan flex
Bad energy faraway
Cos we no wan stress(no wan stress)
Je kan mo
Kiolde
Ogbeni wetin dey
I say je kan mo
Kilode
Ogbeni wetin dey
I say je kan mo
Kilode
Ogbeni wetin dey
I say je kan mo
Kilode
Ogbeni wetin dey
I say je kan mo



Writer(s): Geoffrey Dapel


I.N.Z - Zee Level
Album Zee Level
date de sortie
26-08-2020




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.