Idahams - Anything for You (Omojuwolo) paroles de chanson

paroles de chanson Anything for You (Omojuwolo) - Idahams



Anything for you, everything for you,
This your love no be made in China, no be fake na original,
You strong pass Nokia, all my body dey tingalingal,
O baby dey kanlangolo, in my head dey shalangolo,
This your beauty dey cause okoro, no be medicay no be tiro,
"No be everybody wey go like you that's why dem dey binubinu,
Dem no know say na because of you my life ei dey galagidu,
No be every body dey go like you that's why dem dey binu
Binu, dem no know say na because of you my life ei dey galagidu ey!
5x anything for you baby omo juwolo.
2 2x my own woman is not your type,
Baby follow me enjoy your life,
And I promise to be alright, for your head I don pay the price.
Repeat hook till song fade



Writer(s): Idahams


Idahams - Anything for You (Omojuwolo)
Album Anything for You (Omojuwolo)
date de sortie
22-07-2016




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.