paroles de chanson Problem - Jumabee
S2DB
music
They
call
me
Jumabee
Aunty
ohhhhh
ooo
Aunty
the
way
you
dey
dance
no
go
kill
me
Sister
the
way
you
dey
dance
no
go
wound
me
oh
Aunty
the
way
you
dey
dance
no
go
kill
me
eeee
Sister
the
way
you
dey
dance
no
go
wound
me
oh
'Cause
the
only
problem
be
say
Problem
be
say
When
you
dancing
na
problem
The
only
problem
be
say
Problem
be
say
When
you
walking
na
problem
The
only
problem
be
say
Problem
be
say
When
smiling
na
problem
The
only
problem
be
say
wetin
you
carry
for
jeans
dey
cause
problem
Yepa,
you're
the
defination
of
what
they
call
speechless
Yayi,
even
with
their
policy
for
lagos
you
no
they
cashless
Iya,
see
as
your
tyre
tush
e
be
like
tubeless
Uyia,
with
you
i
don
get
work
i
no
they
jobless
So
baby
teach
me
everything
like
a
jambite
And
i
mean
every
every
day
no
be
one
night
And
even
when
you
play
me
me
i
no
go
bite
Abeg
come
make
we
play
under
the
moonlight
Aunty
the
way
you
dey
dance
no
go
kill
me
Sister
the
way
you
dey
dance
no
go
wound
me
oh
Aunty
the
way
you
dey
dance
no
go
kill
me
eeee
Sister
the
way
you
dey
dance
no
go
wound
me
oh
'Cause
the
only
problem
be
say
Problem
be
say
When
you
dancing
na
problem
The
only
problem
be
say
Problem
be
say
When
you
walking
na
problem
The
only
problem
be
say
Problem
be
say
When
smiling
na
problem
The
only
problem
be
say
wetin
you
carry
for
jeans
dey
cause
problem
There
is
problem
with
our
qualities
characteristics
of
tombo,
There
is
problem
with
your
fine
face
beautiful
shape
like
say
na
uche
jombo
Baby
your
1+1 is
11
And
your
sweet
figure
1+
7
See
your
calculative
waka
like
say
na
mathematics
abi
na
algebra
And
your
quantitative
something
wey
no
dey
yarn
see
as
e
fine
come
look
like
zebra
My
ojenkelu
see
as
you
gangalu
you
tall
gidigan,
you
no
bukuru
at
all
Aunty
the
way
you
dey
dance
no
go
kill
me
Sister
the
way
you
dey
dance
no
go
wound
me
oh
Aunty
the
way
you
dey
dance
no
go
kill
me
eeee
Sister
the
way
you
dey
dance
no
go
wound
me
oh
'Cause
the
only
problem
be
say
Problem
be
say
When
you
dancing
na
problem
The
only
problem
be
say
Problem
be
say
When
you
walking
na
problem
The
only
problem
be
say
Problem
be
say
When
smiling
na
problem
The
only
problem
be
say
wetin
you
carry
for
jeans
dey
cause
problem
Ololo
ololo
masun
Ololo
ololo
masun
Ololo
ololo
masun
Ololo
ololo
masun
'Cause
the
only
problem
be
say
Problem
be
say
When
you
dancing
na
problem
The
only
problem
be
say
Problem
be
say
When
you
walking
na
problem
The
only
problem
be
say
Problem
be
say
When
smiling
na
problem
The
only
problem
be
say
wetin
you
carry
for
jeans
dey
cause
problem
Le
problem
share!
Le
problem
Sheyyy!!
Yakwua!
yukataa!!
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.