paroles de chanson O.T - KING , Mic Breeze
Wetin
i
go
tell
my
father
if
i
go
back
i
no
make
am?
Ogadi
very
shameful
Wetin
i
go
tell
my
mother
if
i
go
back
i
no
make
am?
Ogadi
very
shameful
Wetin
i
go
tell
my
mates
if
i
go
back
i
no
make
am?
Ogadi
very
shameful
Which
reason
i
go
give
people
if
i
go
back
i
no
make
am?
Ogadi
very
shameful
Oga
di
very
shameful
My
guy
family
too
poor
chaii,
you
wan
make
am
you
wan
link
up,
He
want
him
and
poverty
to
break
up,
Later
him
and
one
manchi
go
link
up,
Manch
i
ask
am
say,
you
wan
throw
work?
Osi
na
yes
sir
Adim
mee
E
cross
bother
e
put
call,
manchi
no
pick,
Manchi
block
am,
e
dey
confuse,
weda
front
or
back
E
begin
reason
like
judas
make
him
sell
pеrson
complete
him
transport,
But
him
no
want
do
illegal
makе
immigration
no
go
seize
him
passport,
Street
unfriendly
wetin
men
don
see
no
Be
child's
play,
chaii
no
be
child's
play
Wetin
i
go
tell
my
father
if
i
go
back
i
no
make
am?
Ogadi
very
shameful
Wetin
i
go
tell
my
mother
if
i
go
back
i
no
make
am?
Ogadi
very
shameful
Wetin
i
go
tell
my
mates
if
i
go
back
i
no
make
am?
Ogadi
very
shameful
Which
reason
i
go
give
people
if
i
go
back
i
no
make
am?
Ogadi
very
shameful
Ogadi
very
shameful
Nwa
guy
is
stranded
too
much
suffering
One
day
you
go
jam
one
thing
man,
Carry
tape
push
story
you
go
de
tape
am,
Make
e
help
am
hunger
one
kill
am,
chairman
look
am:
Silver
or
gold
i
have
none,
but
what
i
have
is
one
or
two
ot,
That
will
help
to
give
you
long
life,
If
you
wan
make
am
for
life
be
humble,
hate
no
man,
Envy
no
man,
Be
friendly
but
trust
no
man,
be
helpful
but
trust
no
man
Believe
in
yourself,
No
de
underrate
wetin
you
no
know
join
your
neighbor
What
your
mates
are
doing
follow
them
do
The
more
you
go,
you
go
know
this
world
rotate
at
angle
360
Person
wey
trek
today
by
tomorrow
e
fit
buy
lexus
350,
If
your
nigga
collect
you
follow
rejoice,
Use
am
hold
grace
hold
no
confirmation,
You
go
see
how
your
life
go
change,
you
go
dey
cruise
18,
With
your
biggie
benzema,
but
be
careful
with
girls,
Make
them
no
go
out
your
drink
for
gamer,
If
you
wan
hustle
come
office,
after
six
months
you
catch
client,
100k
bills
she
no
complain,
The
next
day
alert
come
show
e
life
con
change
Wetin
i
go
tell
my
father
if
i
go
back
i
no
make
am?
Ogadi
very
shameful
Wetin
i
go
tell
my
mother
if
i
go
back
i
no
make
am?
Ogadi
very
shameful
Wetin
i
go
tell
my
mates
if
i
go
back
i
no
make
am?
Ogadi
very
shameful
Which
reason
i
go
give
people
if
i
go
back
i
no
make
am?
Ogadi
very
shameful
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.