Kayprimez - Never Forget Me Lord (Nfml) paroles de chanson

paroles de chanson Never Forget Me Lord (Nfml) - Kayprimez



Omo lile nimi se omo I no Dey joke
Omo I no Dey joke
Omo e too choke
Omo lile nimi se omo I no Dey joke
Omo I no Dey joke
Omo e too choke
Sey you wanna roll up,me got ah kush
Sey you no go show love na the anthem for ma hood
No dey wait for them to come dem be like bad Energy
Better Japa for the country no dey wait for N and G
Na me be the don baba
Baba show with en bandana
Na my vibe just dey burst their minds
Na me give them life to stand and rise
Na me be the don baba
Baba show with en bandana
Na my vibe just dey burst their minds
Na me give them life to stand and rise
Kin ba e jo kinba e yo,No be say me I pray for your downfall
Make water carry me go if I wish my Nhigga bad
All I wish my Nhigga is to high high high
Sebi na because you Dey downgrade
When your Nhigga pull up,Wey you for Dey there
Sebi na because you Dey downgrade
When your Nhigga pull up,Wey you for Dey there
Africa Nhigga Badman Choke
Sey you like Peter Parker o
Africa Nhigga Badman Choke
Sey you like Peter Parker o
I get ability,I get power
I no Dey for Millitary but I get Kala
If you step my lane you go see say I go para
Huhm moma para huhn moma paraa
Malo ro Malo ro
Obe Eja ni jo ma lo ro
Aje wa fi ile mi se ibugbe malo o
Sare damiloun miofe lo kabo o
La tansa Mura dina
La tansa Mura dina
Malaika Mimo
La tansa Mura dina
La tansa Mura dina
Malaika Mimo
Kin ba e jo kinba e yo
No be say me I pray for your downfall
Make water carry me go if I wish my Nhigga bad
All I wish my Nhigga is to high high high
Sebi na because you Dey downgrade
When your Nhigga pull up,Wey you for Dey there
Sebi na because you Dey downgrade
When your Nhigga pull up,Wey you for Dey there
Africa Nhigga Badman Choke
Sey you like Peter Parker o
Africa Nhigga Badman Choke
Sey you like Peter Parker o



Writer(s): Salaudeen Okikiola


Kayprimez - Eyan Pablo
Album Eyan Pablo
date de sortie
01-09-2023




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.