Kefee - Dem Go Talk paroles de chanson

paroles de chanson Dem Go Talk - Kefee



Its your girl kefee again
Nor do face like monkey wey lick lime cause everybody get he time
Why you dey jealous me
The more you dey vex the more i just dey flex dey go
Why you dey jealous me
Say na you won stop person wey God don bless oh
You buy bugattti them go talk
You soak garri them go talk
You wear designers them go talk
Abi na china them go talk
You wear akpola them go talk
You ride okada them go talk
You too fine them go talk
You nor fine them go talk



Writer(s): Kefee, Rr


Kefee - Dem Go Talk
Album Dem Go Talk
date de sortie
01-08-2014




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.