paroles de chanson Anabella - Khaid
(Sig')
Oh,
oh,
oh
(Signal)
Oh,
oh,
if
I
ever
hurt
you,
girl,
I'm
sorry
(girl,
I'm
sorry)
Oh,
my
baby,
no
go
leave
me
follow
zaddy
(follow
zaddy)
My
Anabella
say
na
only
you
dey
turn
me
on
But
I
no
send,
carry
my
money
make
we
go
fàájì
Baby,
wetin
sup
o?
Touch
my
weaking
point
o
Make
dem
throw
me
punch
o
Say
me
I
go
take
insult
o
Leave
them,
make
them
talk
oo
Make
them
talk
rumors
oo
Make
them
throw
me
punch
Say
me
I
go
take
insult
oo
Baby,
make
you
no
do
gawu
Óyà,
take
anything
wey
you
want
I
be
talk
and
do,
money
too
long,
e
get
part
two
I
know
say
you
dey
feel
me,
so
no
go
dey
mezebu
Girl,
you
dey
reason
me
one
kind
And
e
dey
pain
me
o
(and
e
dey
pain
me)
If
na
cash
wey
you
want,
I
go
waybill
oo
Girl,
if
you
ever
fall
my
hand
That
thing
go
change
me
o
(say
e
go
change
me)
If
I
go
ever,
love
you
na
baby
o
(shey
you
know
say
if
I-)
If
I
ever
hurt
you,
girl,
I'm
sorry
(girl,
I'm
sorry)
Oh,
my
baby,
no
go
leave
me
follow
zaddy
(follow
zaddy)
My
Anabella
say
na
only
you
dey
turn
me
on
But
I
no
send,
carry
my
money
make
we
go
fàájì
Baby
wetin
sup
o?
Touch
my
weaking
point
o
Make
dem
throw
me
punch
o
Say
me
I
go
take
insult
o
Leave
them,
make
them
talk
oo
Make
them
talk
rumors
oo
Make
them
throw
me
punch
Say
me
I
go
take
insult
oo
(Timi
Jay
on
the
track)

Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.