Koker - Happy paroles de chanson

paroles de chanson Happy - Koker



Eeh
Na wetin dem go do
Na wetin dem go say (eh)
I fear not what they do
I fear not what they say(eh)
Koke boy(eh eh eh)...
Oh my big fat killer
Many men dey, wey no happy for realer
They getty many billions but dem sleep for where
Dem no get time for the people where dem care. about
And all dem do na to shout
Dem no ask we what we shout
Since wale don ja for naija
We still dey salute for oga
Man I'm H-A-P-P-Y
I swear Happy
Just have to be Happy
You know I'm H-A-P-P-Y
I swear I'm Happy
So damn Happy
If i say my girl na only you oh
I swear na only you oh
Ma po olopa de mi oh
Just won live my life so freely oh
No stress my brother oh
Ma po olopa de mi oh
Man I'm H-A-P-P-Y
I swear I'm Happy
So damn Happy
Said I'm H-A-P-P-P
Commot for road, omo pin pin pin
I buy a car dem go winch chin chin
Like a small pikin
Chop me like chin-chin
Oh no no no no no
Bami fisi koto
Won so kakiri gboro yi uh (ah ah)
No go push me wo koto
Laye o ti po to (laye oh moni laye oh)
If i say my girl na only you oh
I swear na only you oh
Ma po olopa de mi oh (ah ah ahn)
Suliya ma deaah
Kilose gangan oh
You leave me go London oh
Why you do me the sanono
Man I'm H-A-P-P-Y
I'm so damn Happy...
Call me Mr koker
No go push me wo koto
Laye o ti po to
Koke boy



Writer(s): Olayiwola Kokumo


Koker - Happy
Album Happy
date de sortie
17-01-2019

1 Happy




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.