Korede Bello feat. Asa - Somebody Great (feat. Asa) paroles de chanson

paroles de chanson Somebody Great (feat. Asa) - Korede Bello , Asa



I am no longer a child
Bear bear don show
Junior don grow oh
No no hmmm
I am so fit for my life
Eyi oluwa logo oh
Feranmi don go oh
No no no
Brother if i don dress dey go
If you sabi me before
As we dey sing ka kiri eko
Dem tell me story story oh
But now i thank God for saving me
Thank God for loving me
Me i thank god for taking me [– Korede Bello]
From nobody to somebody
To somebody wey dey spray millions
To somebody wey go save billions
Somebody great eyon kpataki
From nobody to somebody
Shebi na god wey dey do am for me
Shebi na god wey go do am for you
Somebody great eyon kpataki [– Korede Bello]
Ohooooooo ohoo
Somebody great olo kiki
Ohooooooo ohoo
Somebody great eyon kpataki
From nobody to somebody
Shebi na god wey dey do am for me
Shebi na god wey go do am for you
Somebody great eyon kpataki [– Korede Bello]
Ohooooooo ohoo
Somebody great olo kiki
Ohooooooo ohoo
Somebody great eyon kpataki
From nobody to somebody
Shebi na god wey dey do am for me
Shebi na god wey go do am for you
Somebody great eyon kpataki– Korede Bello]
Ohooooooo ohoo
Somebody great olo kiki
Ohooooooo ohoo
Somebody great eyon kpataki
From nobody to somebody
Shebi na god wey dey do am for me
Shebi na god wey go do am for you
Somebody great eyon kpataki– Korede Bello]
Ohooooooo ohoo
Somebody great olo kiki
Ohooooooo ohoo
Somebody great eyon kpataki
From nobody to somebody
Shebi na god wey dey do am for me
Shebi na god wey go do am for you
Somebody great eyon kpataki Korede Bello]
Ohooooooo ohoo
Somebody great olo kiki
Ohooooooo ohoo
Somebody great eyon kpataki
From nobody to somebody
Shebi na god wey dey do am for me
Shebi na god wey go do am for you
Somebody great eyon kpataki



Writer(s): EARLAN AUSTERE BARTLEY, DAVID SPENCER HAYLE, JORDAN GREGORY MCCLURE, JASON LEE MILLS


Korede Bello feat. Asa - Somebody Great (feat. Asa)
Album Somebody Great (feat. Asa)
date de sortie
30-09-2015



Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.