paroles de chanson Pesin - Limerick
E.D.O
BOIY
Hehehe,
Dem
must
hear
pesin
na,
Oh
God!!!!
Ok
E
get
this
torey
I
for
tell
Pesin;
NO
NEED;
I
no
sure
say
dem
go
hear
Pesin
.And
if
I
dey
church,
I
no
like
dey
share
testi-
MONY!!!
Dem
fit
go
talk
say
make
I
help
Pesin
Nowadays
nobody
dey
fit
dey
send
Pesin;
Round
about
beggers
Dey
Dey
Disrespect
Pesin
One
minute
u
go
see
say
dem
dey
beg
Pesin;
The
next
minute
omo
dem
don
begin
shenk
Pesin
Oh
my
God
Dem
must
hear
Pesin
Dem
must
hear
Pesin
Dem
must
hear
Pesin
Dem
must
hear
Pesin!
Dem
must
hear...
eh!
Dem
must
hear
Pesin
Dem
must
hear
aaay!
Dem
must
hear
Pesin
Dem
must
hear
Pesin
Dem
must
hear
Pesin
Dem
must
hear
Pesin
Dem
must
hear
Pesin
Guy!
dem
must
hear
Pesin
Dem
gats
hear
Pesin
Dem
must
hear
Pesin
They
have
to
hear
Pesin
1;
Now
listen.
Me
I
no
too
sabi
beg
Pesin;
But
at
least
if
I
broke,
I
suppose
tell
Pesin...
Now
the
problem
for
this
country
be
say
If
you
beg
Pesin
for
money,
you
go
dey
get
this
little
self
esteem
Is
that
so,
true
or
false?
(True)
No!
No!!
No!!!
True
or
false?
Answer
me,
make
I
clear
Pesin.
Why
e
be
say
Pesin
no
dey
like
dey
help
Pesin;
We
no
be
deaf
and
dumb
but
still
we
no
dey
hear
Pesin!!
OK
see!
E
get
this
day
when
I
go
near
Pesin;
Them
be
like
2 chiefs,
the
money
wey
them
get
plenty
Na
only
transport
fare
I
ask,
shey
I
offend
Pesin?
Them
wan
con
finish
me
with
question
wey
fit
wreck
Pesin!!
Dem
be
like;
"hmmm,
you
don′t
even
care
to
greet;
Where
do
u
come
from?
The
South
or
the
west
or
east?
Abi
na
north?
The
way
u
take
stand
here
dey
beg
money
What
is
your
name,
age
and
where
do
your
parents
live?
Omo,
chai!
Before
these
people
wreck
Pesin;
I
ask
my
friend,
Guy,
wetin
I
go
tell
them
chiefs?
You
know
wetin
the
idiot
tell
me?
The
idiot
say
him
no
Maurinho,
he
no
sabi
defend
Pesin!!
Now
listen...
I
don
dey
rap
since
the
Genesis;
And
other
rappers
dey
try
catch
up
like
Nemesis.
Na
me
be
don
dada
here
cos
I
dey
end
Pesin;
I
no
dey
rap
with
one
style,
I
get
like
10
techniques
I
dey
rap,
I
dey
sing
and
I
dey
sell
Pepsi;
I
dey
sell
sim
card
and
I
dey
sell
Chelsea...
I
don
sell
tire,
things
wey
I
dey
sell
plenty;
Na
small
e
remain
I
suppose
don
begin
sell
Pesin!!
Plus
I
be
hardcore
rapper
wey
dey
tear
Pesin;
Now
all
these
commercial
rappers,
dey
don
dey
vex
Pesin
Cos
if
I
show
for
inside
club
dey
shark
shekpe
since;
Commercial
rappers
go
enter
dey
order
Hennessy!!!
E
get
this
torey
I
for
tell
Pesin;
NO
NEED;
I
no
sure
say
dem
go
hear
Pesin
.And
if
I
dey
church,
I
no
like
dey
share
testi-
MONY!!!
Dem
fit
go
talk
say
make
I
help
Pesin
Nowadays
nobody
dey
fit
dey
send
Pesin;
Round
about
beggers
Dey
Dey
Disrespect
Pesin
One
minute
u
go
see
say
dem
dey
beg
Pesin;
The
next
minute
omo
dem
don
begin
shenk
Pesin
Oh
my
God
Dem
must
hear
Pesin
Dem
must
hear
Pesin
Dem
must
hear
Pesin
Dem
must
hear
Pesin!
Dem
must
hear...
eh!
Dem
must
hear
Pesin
Dem
must
hear
aaay!
Dem
must
hear
Pesin
Dem
must
hear
Pesin
Dem
must
hear
Pesin
Dem
must
hear
Pesin
Dem
must
hear
Pesin
Guy!
dem
must
hear
Pesin
Dem
gats
hear
Pesin
Dem
must
hear
Pesin
They
have
to
hear
Pesin
2;
Oh
my
days
I
remember
when
I
get
bar
and
I
dey
spend
em
Gees;
I
turn
coach
sotey
me
I
con
dey
bench
Pesin
I
turn
player
and
na
shege
all
these
girls
dem
See;
na
me
be
the
only
player
wey
no
dey
wear
Jersey!!!
Oh
Lord!
Money
higher
than
your
self
Esteem;
and
I
dey
sort
bills
even
as
the
girls
many
I
bet
you'll
never
see
a
fella
who
could
spend
Like
me;
Naso
me
dey
take
dey
brag
until
I
learn
lesson
...So
big
shout
out
to
the
guys
wey
dey
rep
Pesin
Gee
boys
wey
dey
work,
dem
no
dey
tell
Pesin
Now
the
Gbebò
be
say
dem
no
sabi
help
Pesin;
Only
thing
wey
dem
sabi
na
to
dey
flex
person
But
Its
all
good,
Even
as
dem
no
dey
help
Pesin;
At
least
dem
go
flex
Pesin
till
ur
head
dirty
Eff
Pesin!
Brain
looking
like
a
deaf
Pesin;
And
at
this
point
omo
dem
fit
even
sell
Pesin!!!
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.