paroles de chanson WorWor for Nothin - Limerick
Worwor
for
Nothin
Ojigbiji,
Ojigbiji,
Ojigbiji,
Ojigbiji
Person,
Gbedu
wey
fit
to
Killy
person
Last
Last
the
boy
no
be
dundi
Your
girlfriend
she
ah
call
me
Alhaji
But
make
you
no
vex
say
na
my
thing;
Boy
too
sweet
you
go
probably
need
Flagyl
I
dey
pepper
them
bi
tatashey;
Nigboro
dey
calling
me
alaye
Fine
fresh
face,
on
my
IG
BUT
Lyrically
me
na
assassin
All
my
brothers
is
realer
than
6ft
Everything
na
10
10
and
eleven
go
still
fit,
Nor
dey
find
wetin
nor
fit
miss
The
money
na
PlayStation,
there′s
levels
to
this
bitch!!!
Oh
Gad!!!
I
dey
play
home
and
I
dey
play
away
Gentleman
for
house
but
for
street,
na
denrele
Poverty
die
we
break
loose
Worwor
boys
don
dey
hustle
my
niggas
dey
make
moves
Blood
dey
my
eyes,
make
I
yarn
you
No
tell
me
say
Baddo
realise
you
We
dey
parole
you
dey
commit,
If
I
call
alimosho
them
go
sharperly
re
align
you
Red
eye
niggas
on
a
Monday
Black
convoys
on
a
Friday
Sheybi
na
you
dey
underrate
boys
Dem
say
pesin
wey
get
money
nor
dey
worwor
for
nothin'
(You
go
killy
person)
I
no
dey
look
face,
I
dey
shake
tables;
If
you
dey
find
me
. Ehn
I
dey
magodo
I
hear
say
you
come
jungle
come
dey
EFF
up,
Na
eye
for
an
eye
my
guy
nobody
dey
fear
apolo
Una
need
sabi
say
only
me
na
my
rival;
Boss
man!
Nobody
dey
wey
dey
decide
for
am
With
the
kinda
rap
wey
dey
scatter
ground
on
arrival
So
if
you
no
fit
rap
along
to
the
song,
you
go
mime
am
Sniper!
(You
say)
Strike
am
(roger
that)
I
be
criminal
man
I
be
viper
Ehn
I
no
get
level
I
be
scrap
but
that
your
Chic
wey
dey
form
na
me
be
plumber
wey
dey
pipe
an
Ehen,
My
courage
na
God
forgiven;
Dem
say
I
no
go
blow
buh′
I
stubborn
I
nor
listen
The
Squad
dope
die,
anybody
that
fucks
with
it!
Na
2 seconds
I
Swear
to
God
he
go
fall
victim
Blood
dey
my
eyes,
make
I
yarn
you
No
tell
me
say
Baddo
realise
you
We
dey
parole
you
dey
commit,
If
I
call
alimosho
them
go
sharperly
re
align
you
(comot
there)
Red
eye
niggas
on
a
Monday
Black
convoys
on
a
Friday
Sheybi
na
you
dey
underrate
boys
Dem
say
pesin
wey
get
money
nor
dey
worwor
for
nothing!!!
(You
go
killy
person)
Dem
say
person
wey
get
money
nor
dey
worwor
for
nothin'
If
you
get
the
money,
everybody
go
fall
for
ugly
Dem
say
person
wey
get
conji
nor
dey
hm-hm
for
nothin'
You
don
see
person
with
codiene
wey
dey
nornor
for
nothin?
Step
in
the
club,
we
no
dey
talk
for
nothin′
Dem
dey
call
me
Guru
but
I′m
not
Maraji
Forget
tori
the
rabba
dey,
I
say
make
you
bring
bills,
You
dey
go
give
am
to
the
wrong
Alhaji
(ase)
Kosenibody
to
le
bami
fagun
Its
cool
to
stay
woke
but
my
guy
you
suppose
fast
too
Fake
people
all
around
with
em
Squad
loose
Told
me
that
they
won
them
no
sabi
say
I
don
pass
2
Even
popo
dey
comot
if
I
dey
drive
through;
Stand
there,
I
go
jam
you,
I
nor
fit
bribe
you
Sheybi
na
you
dey
underrate
boys
Dem
say
pesin
wey
get
money
nor
dey
worwor
for
nothin'
(You
go
killy
person)
Dem
say
person
wey
get
money
nor
dey
worwor
for
nothin′
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.