M'du - Better Days paroles de chanson

paroles de chanson Better Days - M'du



Avankula
Rapper wey Dey sing song oo
O ya na na na a
They turn down the boy
Shebi na them shutdown the boy ya ya
They turn down the boy
They wicked the boy
They turn down the boy
Shebi nah them shutdown the boy ya ya ya ya
They turn down the boy
They wicked the boy
But I no quit oh
But I no quit ra ra ra ra
But I no quit oh
But I no quit oh oh
Brother no quit oh
Brother no quit ra ra ra ra
Brother no quit oh
Brother no quit oh
Pray for better days now
Pray for better days now now now now
Pray for better days now
Pray for better days
Pray for better days
Pray for better days now
Pray for better days now now now now
Pray for better days now
Pray for better days to come now now now
Some years ago
Some years ago I was on my own
Some years ago
Chilling on a low
No friends zone
Waiting to blow
I see nobody
Nobody see me
Saying prayers to the almighty
Also trying to avoid see finish
If money no Dey life e no sweet
Na you I′m talking to
Small boy wey Don buy muscle
You don get money you no know uncle
Dem say make you greet you wan chop knuckles
Uncle self don fumble
Tell me where you Dey when your mate dey hustle
But my guy shey nah because you buy muscle
Toba lowo lòwò make you Dey humble
But I no quit oh
But I no quit ra ra ra ra
But I no quit oh
But I no quit oh oh
Brother no quit oh
Brother no quit ra ra ra ra
Brother no quit oh
Brother no quit oh
They turn down the boy
Shebi na them shutdown the boy ya ya
They turn down the boy
They wicked the boy
They turn down boy
Shebi nah them shutdown the boy ya ya ya ya
They turn down the boy
They wicked the boy
They turn down the boy
Shebi na them shutdown the boy ya ya
They turn down the boy
They wicked the boy



Writer(s): Mduduzi Masilela


M'du - Believe It Or Not
Album Believe It Or Not
date de sortie
12-03-2006




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.