paroles de chanson My Head My Belle - M.I
My
Belle
My
Head
My
belle
o.
My
head
o.
Mommy
no
cry.
Ima
go
make
sure
Say
you
no
die.
Ima
go
hustle
and
go
try
Hunger
man
for
neck,
shey
Na
bowtie?
Whatever
it
takes,
me
I
no
shy
If
na
heaven
food
dey
make
we
go
Sky
E
better
than
make
I
sit
down
make
I
no
try
I
go
even
buy
ticket
make
we
go
Fly
Mama.
Yeah
E
dey
mean
say,
make
I
turn
slave
Kunta
kinta
Anything
just
to
make
clean
pay
You
never
see
food
chop
since
Wednesday
Make
I
wash
car
sell
and
I
shine
Shoe
Shey
na
work
anything,
I
no
mind
Do
I
go
do
better
work,
even
times
Two
Coz
it's
not
easy,
It's
not
easy,
It's
not
easy.
Charley,
no
vex
Anything
for
your
boys
make
We
go
flex
No
work
make
we
do
so
no
checks
Ha,
we
sef
wan
rock
rolex
Do
something
for
your
boys,
we
Are
loyal
You
be
king,
you
be
chief,
you
Be
royal
Alaye,
you
go
scatter
them
total
International
star,
no
be
local
Hey,
Ha
If
we
get
work
wey
go
bring
better
Food
make
we
dey
chop
No
be
road
we
for
stand,
we
for
Dey
shop
If
for
say
things
connect
like
We
for
pay
school
fees,
we
for
Dey
class
You
sef
know
say
Warri
no
dey
carry
Last
But
as
things
dey
now
we
no
fit
Chop
grass
At
all,
at
all,
na
him
bad
pass
Naija
people
just
surviving
Okada
riding,
police
bribing
Pastor
preaching,
pay
your
tithing
School
fees
paying,
food
providing
Impure
water,
no
electric
No
more
traffic,
see
the
light
Is
sexy
Students
begin
the
revolution
Writer
everywhere,
no
solution
No
big
pothole,
people
dying
All
the
past
politicians
lying
University,
degree
pursing
Viewers
thirsty,
people
queuing
Black
market,
petroleum
duty
Arm-robbery,
there's
no
security
People
uprising,
Niger
Delta
Fuel
scarcity,
there's
no
shelter
Hey,
Hey
oga
stop
there
Abi
you
never
see
road
block
here?
Na
we
be
the
police,
search
and
Stop
here
If
you
wan
pass
son,
gotta
drop
Here
You
no
dey
see
gun,
abi
you
no
well
If
you
form
actor,
you
go
go
cell
See
behind
counter
no
be
hotel
You
go
do
3 night
before
you
go
Bail
Ha,
ha
But
if
you
wan
move,
you
sef
know
Wetin
you
suppose
do
Do
am
quick
quick
make
I
no
expose
You
Biyem
something
make
I
hold
true
Ess
I
dey
call
Lins
make
he
come
Check
Search
am
quick,
search
him
bag
And
him
pocket
Any
exhibit
wey
we
come
get
Then
alarm
go
blow
all
na
trumpet
You
Biyem
something
make
I
hold
true
Ess
I
dey
call
Lins
make
he
come
Check
Search
am
quick,
search
him
bag
And
him
pocket
Any
exhibit
wey
we
come
get
Then
alarm
go
blow
all
na
trumpet
My
belle
my
head
My
belle
o.
My
head
o.
1 Prelude
2 Action Film
3 Slow Down
4 Number 1
5 Anybody
6 Nobody
7 Beef
8 Wild Wild West
9 My Head My Belle
10 One Naira
11 Craze
12 Undisputed
13 Epic
14 Imperfect Me
15 Represent
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.