paroles de chanson Correct - Mercy Chinwo
Tidaba
raba
eh
Tidaba
raba
eh
Tidaba
raba
eh,
oh-oh-oh
Jesus
na
You
wey
dey
make
life
correct
o
Na
You
wey
be
my
desire
eh
In
You
there
is
no
condemnation
Na
You
wey
be
my
solution
eh-eh
Na
You
wey
dey
make
life
correct
o
Na
You
wey
be
my
desire
eh-eh
In
You
there
is
no
condemnation
Na
You
wey
be
my
solution
eh
Oh-oh-oh
For
example
See
the
life
of
Joseph
o
Like
play,
like
play
from
prisoner
to
Prime
minister
Jesus
na
why
I
love
You
You
dey
do
Your
thing
Your
own
way
You
no
dey
take
excuse
before
You
show
for
matter
What
of
my
sister
Esther?
From
commoner
to
Queen
o
Na
only
You
fit
do
this
thing
wey
I
dey
yarn
o
Dem
say
na
man
know
man
o
I
tell
them
say
na
man
know
God
o
Na
You
dey
give
the
best
connection
You
make
nobody
become
somebody
Na
You
wey
dey
make
life
correct
o
Na
You
wey
be
my
desire
eh-eh
In
You
there
is
no
condemnation
Na
You
wey
be
my
solution,
oh
na-na-na
Jesus
na
You
wey
dey
make
life
correct
o
Na
You
wey
be
my
desire
eh
In
You
there
is
no
condemnation
Na
You
wey
be
my
solution
eh-eh
Na
You
wey
dey
make
life
correct
o
(correct
o)
Na
You
wey
be
my
desire
eh-eh
(desire
eh-eh)
In
You
there
is
no
condemnation
(condemnation
na-na-na)
Na
You
wey
be
my
solution,
oh
na-na-na
Na
You
dey
add
extra
to
an
ordinary
man
You
turn
e
life
around
to
an
extra-ordinary
life
o
You
no
dey
play
sekwe-sekwe
(sekwe-sekwe
o)
Well,
anything
You
talk,
You
dey
do
(talk
and
do)
Dem
say
na
man
know
man
o
I
tell
them
say
na
man
know
God
Na
You
dey
give
the
best
connection
You
make
nobody
become
somebody
o
Na
You
wey
dey
make
life
correct
o
Na
You
wey
be
my
desire
eh-eh
In
You
there
is
no
condemnation
Na
You
wey
be
my
solution,
oh
na-na-na
Jesus
na
You
wey
dey
make
life
correct
o
Na
You
wey
be
my
desire
eh
In
You
there
is
no
condemnation
Na
You
wey
be
my
solution
eh-eh
Na
You
wey
dey
make
life
correct
o
(correct
o)
Na
You
wey
be
my
desire
eh-eh
(desire
eh-eh)
In
You
there
is
no
condemnation
(condemnation
na-na-na)
Na
You
wey
be
my
solution,
oh
na-na-na
Na
You
wey
dey
make
life
correct
o
(correct
o)
Na
You
wey
be
my
desire
eh-eh
(desire
eh-eh)
In
You
there
is
no
condemnation
(condemnation
na-na-na)
Na
You
wey
be
my
solution,
oh
na-na-na
Na
you
wey
dey
make
life
correct
o
Na
you
dey
give
me
joy
everyday
o
Lord
in
You
there
is
no
condemnation
Ooh-ooh,
yeah
ai-ai-ai
Iyo-o-o-o-o,
ai-ai-ai

1 With All My My Heart
2 Incredible God
3 My Responsibility
4 Bor Ekom
5 Igwe
6 Rest
7 Inhedinma
8 I Am
9 Correct
10 Imenem
11 Intro
12 Omotalk Skit
13 Regular
14 With All My Heart
15 Receive It
16 Excess Love
17 Omekannaya
18 Receive It
19 Excess Love
20 Omekannaya
21 Regular
22 Imenem
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.