paroles de chanson Treat You Better (Cover) - Mirabel
I
nor
fit
lie
for
you
I
know
sey
she
nor
make
sense
for
you
And
if
u
tell
me
sey
I
wrong
wen
I
see
am
for
your
eyes
wen
u
talk
sey
Na
she
u
want
And
u
dey
spend
all
ur
Tym
for
dis
wrong
situation
and
you
nor
see
anything
wey
wrong
inside
I
know
sey
me
fit
treat
u
better
Than
she
can
Cuz
any
guy
like
u
deserve
a
correct
baby
Tell
me
why
we
dey
wait
our
Tym
and
u
are
always
crying
Wen
u
supposed
dey
wit
me
instead
I
know
sey
me
fit
treat
u
better
Better
than
she
can
I
go
stop
Tym
for
you
The
second
dat
u
tell
me
sey
u
like
me
too
I
just
want
to
give
u
the
loving
dat
you
missing
bo
bo
just
to
wake
up
with
u
Boo-boo
all
d
tins
I
need
and
did
could
be
so
different
tell
me
Wattin
u
want
do
Give
me
your
side
Take
my
hand
I
know
sey
we′ll
be
fine
I
promise
sey
I
nor
go
let
u
go
Just
know
sey
u
nor
supposed
do
dis
alone
I
promise
I
nor
go
break
your
heart
I
nor
go
leave
u
baby
I
go
call
your
mama
everyday
I
know
sey
me
fit
treat
u
better
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.