paroles de chanson Redemption - Moezi
First
in
the
scene,
second
to
none
when
I
bust
Preacher
man
sin,
even
the
boys
no
dey
stop
Shayo
for
cup,
All
my
niggas
on
the
run
Irie
like
Bob
Marley,
Redemption
Song
First
in
the
scene,
second
to
none
when
I
bust
Preacher
man
sin,
even
the
boys
no
dey
stop
Shayo
for
cup,
All
my
niggas
on
the
run
Irie
like
BoB
Marley,
Redemption
Song
And
it's
still
thug
season,
tell
em
that
the
boy
can't
see
em
I
been
in
the
cut
for
ages,
dialogue
with
men
or
reason
How
the
boys
turn
to
men,
and
the
men
don't
share
no
secrets
This
the
redemption
song
for
the
masses,
better
go
fight
poverty
Carry
the
fire
then
disseminate,
me
I
dey
gather
for
base
Them
know
say
Las
Gidi
na
ever
the
place
wey
fit
to
scatter
men
brain
Cover
myself
with
the
Blood
of
Jesus,
Mix
am
with
Ace
of
Spades
Dem
say
be
weary
of
your
neighbor,
if
I
slap
that
neighbor
face
Na
gbas
gbos
Pass
that
Narco
Role
model
na
Dangote
Me
I
go
fire
my
Barcode
Steady
dey
grind
for
the
large
dough
Carry
your
babe,
if
you
like
Bone
Fight
against
the
forces,
Alaye
no
Dey
calm
oh!!
First
in
the
scene,
second
to
none
when
I
bust
Preacher
man
sin,
even
the
boys
no
dey
stop
Shayo
for
cup,
All
my
niggas
on
the
run
Irie
like
Bob
Marley,
Redemption
Song
First
in
the
scene,
second
to
none
when
I
bust
Preacher
man
sin,
even
the
boys
no
dey
stop
Shayo
for
cup,
All
my
niggas
on
the
run
Irie
like
BoB
Marley,
Redemption
Song
I
been
legendary,
plus
my
flow
be
scary
They
be
actually
trying
to
be
sounding
funny
If
they
step
up
to
me,
then
they
effortlessly
Gonna
get
the
Ls,
Normal
Loses
homie
I
dey
fight
poverty,
all
the
broskis
know
it
You
Dey
assume,
assumptions
no
help
nobody
For
a
fact,
you
be
dimwit
Nigga
And
this
is
your
own
eulogy
Hit
them
with
the
cynical
wave
I
been
the
GOAT
since
days
Of
old,
No
be
play
I
step
with
only
grace
I
no
fit
try
to
fake
Karashika
dem
dey
for
only
fans
eweee
Better
fight
for
your
life
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.