paroles de chanson Father Abraham - MohBad
Holy
Ghost
come
down
Father
Abraham
come
down
Holy
Ghost
come
down
Father
Abraham
come
down
′Cause
your
people
are
going
astray,
come
down
They
no
love
each
other
again,
come
down
Asset
dey
worry
some
o,
come
down
This
life
no
balance
again,
come
down
Ayinla
ayinla
You
know
how
you
dey
'cause
yawa
yawa
Shebi
if
you
see
rafa,
ma
fa
Wey
dey
speak
gbana
Tinbani
pe
kosumi
Tinbani
pe
kosumi
Iro
ni
mon
pa
ye
ye
Tinbani
pe
kosumi
Tinbani
pe
kosumi
Baba
knack
daughter
So
many
plenty
matter
Mama
kill
n
pikin
because
of
money
Baba
knack
daughter
So
many
plenty
matter
Mama
kill
n
pikin
because
of
money
Government
dey
show
us
pepper
Ebi
ti
so
wa
de
le
se
Senate
dey
sell
pepper
Landlord
fi
ile
ta
tete
Holy
Ghost
come
down
Father
Abraham
come
down
Holy
Ghost
come
down
Father
Abraham
come
down
′Cause
your
people
are
going
astray,
come
down
They
no
love
each
other
other
again,
come
down
Wa
wo
owu
aaye
su
wa
da
Ironu
so
wa
da
oloja
Emi
olorun
sokale
Come
down
Ayinla
ayinla
You
know
how
you
dey
'cause
yawa
yawa
Shebi
if
you
see
rafa,
ma
fa
Wey
dey
speak
gbana
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.