paroles de chanson MAGICIAN - Morravey , Davido
Shekpe
Baddest
Me
before,
omo
(omo)
Inside
life,
they
don't
know
(they
don't
know)
Do
covers,
I
no
stop
(I
no
stop)
One
more
video,
I
turn
up
(turn
up)
Paddie
mi,
jeje
(jeje)
See
me
now,
my
own
don
clear
From
Mile
3 to
Yankee
(from
Mile
3 to
Yankee)
As
I
enter
the
Alma
(Alma)
My
Alma-mater
You
sef,
you
con
dey
wonder
say,
"wetin
I
go
do?"
(Wetin
I
go
do?)
I
don
meet
the
Holy
Father
He
don
dey
my
matter
If
you
say
I
no
fit
do
am,
then
nah
wetin
I
go
do
I
enter
like
magician
(magician)
I
shock
Insta'
(Insta')
Billboard
na
me
get
am
The
way
I
enter
(the
way
I
enter)
I
enter
like
magician
(magician)
No
be
common
entrance
(entrance)
Na
large
entrance
E
don
be,
no
resistance
(no
resistance)
Showed
up
and
I
bossed
up
I
don
show
and
I
can't
stop,
you
can't
stop
me
(I
don
show
and
I
can't
stop,
you
can't
stop
me)
Haters
shout
'cause
I
get
God,
ayy
('cause
I
get
God,
ayy)
No
one
can
stop
me
(no
one
can
stop
me)
Shutting
down
cities,
jayelo
And,
I'm
living
my
dreams
(my
dreams)
From
Choba
to
Yankee
(From
Choba
to
Yankee)
As
I
enter
the
Alma
(Alma)
My
Alma-mater
You
sef,
you
con
dey
wonder
say,
"wetin
I
go
do?"
(Wetin
I
go
do?)
You
don
meet
the
only
papa
He
don
dey
my
matter
If
you
say
I
no
fit
do
am,
then
nah
wetin
I
go
do
(wetin
I
go
do,
ooh-ooh)
I
enter
like
magician
(magician)
I
shock
Insta'
(Insta')
Billboard
na
me
get
am
The
way
I
enter
(the
way
I
enter)
I
enter
like
magician
(magician)
No
be
common
entrance
(entrance,
oh-no
oh)
Na
large
entrance
(oh-no,
no,
yeah)
E
don
be,
no
resistance
(no
resistance)
I
enter
like
magician
(magician)
I
shock
Insta'
(Insta')
Billboard
na
me
get
am
(get
am)
The
way
I
enter
(the
way
I
enter)
I
enter
like
magician
(magician)
No
be
common
entrance
(entrance,
oh-no-no)
Na
large
entrance
E
don
be,
no
resistance
(no
resistance,
oh-no-no)
Shekpe
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.