Mr. Raw - 19 paroles de chanson

paroles de chanson 19 - Mr. Raw



I have a dream
Like Martin Luther Eze
Come park there may we know you
Afam by Okechukwu
You be yahoo boy abi
No I be musician
Mr raw
Adim aru guy adimaru 19
Gwa your oga SARS they can't mess with my dream (inuluya)
The harassment is alarming nowadays
You can't dress to impress (u na min)
If you dress well for lagos dem go say you be yahoo boy Lord save us
Had been sure say dem wan search me,
Why dem go seize my phone begin dey harass me
For their mind all of us dey do yahoo yahoo
Dem go treat us like animals
Lock us up abi na zoo
Four people go dey your front and three ga esi na azu
Nwanne iwuharia ha packia gi like cabucabu oo
We dey live in fear for we papa land
Why dey maltreat us like this me I no understand
Ekelebe way suppose to dey protect us
Na dem be the same people way dey molest us
Adim aru guy adimaru 19
Adim aru guy adimaru 19
Adim aru guy adimaru 19
So gwa your oga SARS they can't mess with my dream
Adim aru guy adimaru 19
Adim aru guy adimaru 19
Adim aru guy adimaru 19
So gwa your oga SARS they can't mess with my dream
You see this table am shaking
Many people are standing on it with rifle
And if care is not taking
Ha nwekwarike si na my music di very insightful
Anyi agako onyegaroll anyi agacho knye bu chie
Dem say police na your friend
But if you see dem now u dey fear
If you listen to the voice in your head na
One thing you go hear (na better statement)
Omo na race way you go tear
Eke you can do your job deligently
And you can also approach us very gently
Una just dey harass people way dey for inside Uber
Imagine watin go happen if una see them for Bentley
And the ogas way suppose be our mentors
Sit down dey look ndi SARS dey torment us
Ha jide gi na 8am na 8pm nwanne forget it next stop na ATM
Adim aru guy adimaru 19
Adim aru guy adimaru 19
Adim aru guy adimaru 19
So gwa your oga SARS they can't mess with my dream
Adim aru guy adimaru 19
Adim aru guy adimaru 19
Adim aru guy adimaru 19
So gwa your oga SARS they can't mess with my dream
Anaemenu




Mr. Raw - 19
Album 19
date de sortie
21-06-2018

1 19




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.