Nneka feat. Wesley Williams - Kangpe - traduction des paroles en russe

Paroles et traduction Nneka feat. Wesley Williams - Kangpe

So na so e be
So na so e be
Na condition come make you aje like this
На-А-А-А-А-А-А-А-А-а!
You say your husband, na him leave you
Ты говоришь, что твой муж, пусть он бросит тебя.
You say e go fit betray
Ты говоришь е го фит предай
So na so you dey weak
Так на так ты слабак
As I see you before I think say you dey kangpe
Когда я вижу тебя раньше я думаю скажи ты дей кангпе
Nothing fit, fit shake you, nothing fit,go fit break you
Ничего подходящего, подходящего, встряхни тебя, ничего подходящего, иди, подходящего, сломай тебя.
Na you rake before
На ты загребаешь раньше
Na you talk say you no go put man before God
Когда ты говоришь скажи что ты не пойдешь поставь человека перед Богом
See yourself as you be
Посмотри на себя таким, какой ты есть.
Na you talk say you no go put man before God oh
На ты говоришь скажи что ты нет иди поставь человека перед Богом о
As you know God no go give you anything you no go fit deal with
Как ты знаешь Бог не даст тебе ничего с чем ты не справишься
Na so dem talk,
На со дем говори,
The thing wey no fit kill you e go make you strong
То что мы не подходим убьет тебя и сделает тебя сильным
E go make you strong
Иди сделай себя сильным

God no go give you anything you no go fit deal with
Боже нет иди дай тебе все с чем ты не можешь справиться
You talk say, you be big man
Ты говоришь, говоришь, ты большой человек.
'Cause you fit raise your hand,
Потому что ты подходишь, подними руку,
Fit beat your pikin beat e own wife
Fit бей своего Пикина бей свою собственную жену
You sabi, bible well oh
Ты саби, Библия ну ОУ
Dey go church, everyday oh
Они ходят в церковь каждый день.
Notice me or I quench
Заметьте меня или я исчезну
Look at me, how I bounce
Посмотри на меня, как я подпрыгиваю.
But na you be the crook
Но не станешь ли ты жуликом
Na your kind fit open eye kill person misuse and abuse him
На ваш вид подходит открытый глаз убивает человека злоупотребляет им и издевается над ним
419, ole thief, basket mouth, ojoro
419, старый вор, рот корзины, охоро
But you know how e be
Но ты знаешь как это бывает
When wind blow fowl nyash go open very very well oh
Когда дует ветер птичка ньяш раскрывается очень очень хорошо о
As you know God no go give you anything you no go fit deal with
Как ты знаешь Бог не даст тебе ничего с чем ты не справишься
Na so dem talk,
На со дем говори,
The thing wey no fit kill you e go make you strong
То что мы не подходим убьет тебя и сделает тебя сильным
E go make you strong
Иди сделай себя сильным
The thing wey no fit kill you e go make you strong
То что мы не подходим убьет тебя и сделает тебя сильным
The thing wey no fit kill you e go make you strong
То что мы не подходим убьет тебя и сделает тебя сильным
God no go give you anything you no go fit deal with
Боже нет иди дай тебе все с чем ты не можешь справиться
Yo man
Эй чувак
One question
Один вопрос
When was the last time you ever thank the lord almighty for your life?
Когда ты в последний раз благодарил Господа Всемогущего за свою жизнь?
When was the last time you tell your wife say you love her?
Когда ты в последний раз говорил своей жене, что любишь ее?
When was the last time you tell your son and daughter say you love them?
Когда вы в последний раз говорили своему сыну и дочери, что любите их?
As you know God no go give you anything you no go fit deal with
Как ты знаешь Бог не даст тебе ничего с чем ты не справишься
Na so dem talk,
На со дем говори,
The thing wey no fit kill you e go make you strong
То что мы не подходим убьет тебя и сделает тебя сильным
E go make you strong
Иди сделай себя сильным
The thing wey no fit kill you e go make you strong
То что мы не подходим убьет тебя и сделает тебя сильным
The thing wey no fit kill you e go make you strong
То что мы не подходим убьет тебя и сделает тебя сильным
God no go give you anything you no go fit deal with
Боже нет иди дай тебе все с чем ты не можешь справиться
And as I walk through the valley of the shadow of death
И когда я иду по долине смертной тени ...
You will fear no evil for
Ты не будешь бояться зла, ибо
His rod and his staff are with you
Его жезл и посох с тобой.
You come this far to sing your mistery
Ты зашел так далеко, чтобы воспеть свою тайну.
Aye aye aye...
Да, да, да...

Writer(s): Farhot, Nneka Egbuna

Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.