paroles de chanson From Africa 4 U - Nneka
Plenty
wahala,
plenty
dey
gpeme
For
the
sake
of
our
ignoranci
oh
weg
et
this
pain
for
bele
See
no
be
because
dem
no
born
you
with
silver
spoon
for
mouthi
oh,
Say
u
be
ogpe
Make
I
tell
my
story
oh
Make
I
tell
you
my
story
oh
Africa,
Nigeria
from
Warri
to
Abuja,
Lagos
States,
Niger
Delta
Oh
my
Africa
you
are
so
beautiful
Some
dey
sick,
some
dey
well,
some
dey
tatafo,
some
dey
aproko
We
dey
call
oghene,
we
dey
call
chineke
Wetin
go
save
us
from
d
pain
wen
we
dey
go
through,
Africa
no
one
else
go
save
you
but
u,
it
is
time
to
arise,
Take
away
your
pride
It
is
time
to
arise
yes
Bridge
We
are
living
in
a
world,
self
centred,
Making
our
own
hell
fire,
all
by
ourselves
And
then
we
start
with
eye
service,
to
make
one
notice
us
Can't
we
see,
the
way
we
lie
to
ourselves
Africa,
Africa,
Africa,
Africa...
Come
with
me,
arise,
arise
1 Intro
2 Stand Strong
3 The Uncomfortable Truth
4 Beautiful
5 Africans
6 Quit
7 Changes
8 Material Things
9 Burning Bush (Everybody)
10 Confession
11 Showin’ Love
12 Warrior
13 In Charge
14 Make Me Strong (Interlude)
15 God of Mercy
16 Your Request
17 Death
18 Heartbeat
19 Mind vs Heart
20 Walking
21 Suffri
22 Come With Me
23 Gypsy
24 Halfcast
25 Streets Lack Love
26 Niger Delta
27 From Africa 4 U
28 Running Away
29 Focus
30 Kangpe
31 Deadly Combination
32 Lost Souls (Live)
33 Shipwreck
34 Walk the Line
35 Suffri (Band Version)
36 Stand Strong (Live Version)
37 Let Yourself Down
38 Thiefs (Suffri Reworked)
39 Contradictions (Demo)
40 Conscience (Paris Version)
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.