paroles de chanson Spiritual Vibe - October Ugbe
Agunba
Odiba
Gboxa
Is
a
banger
Agunba
Odiba
Gboxa
Monkey
dey
fine
banana
Baboon
dey
waitee
for
corner
Na
the
thing
ee
wen
dey
cause
disaster
For
inside
the
zanga
You
want
to
wear
designers
when
you
never
gettee
raba
Why
you
no
go
coolu
temper
You
want
be
like
another
man
But
I
dey
for
corner
I
dey
observe
the
mata
And
as
the
gbedu
nack
e
my
medulla
Me
I
leave
mata
for
matthias
Say
me
I
no
like
e
palaba
I
dey
relax
jejeli
with
my
manya
I
dey
demo
demo
demonstrate
oh
Demo
demo
demo
demonstrate
oh
Mama
dey
demo
Dem
dey
demo
Brother
dey
demo
Sister
dey
demo
She
dey
demo
Me
self
dey
demo
We
come
dey
demo
demo
demonstrate
Fender
It
is
a
spiritual
underground
game
If
you
are
feeling
it
say
yea
yea
(Yea
yea)
Na
only
person
with
e
strong
otumokpo
go
carry
machete
dey
pursue
person
e
with
e
riffle
You
done
ever
hear
say
person
with
him
catapult
dey
pursue
person
with
him
machine
gun
oh
You
done
ever
hear
say
tilipia
dey
pursue
shark
for
water,
shark
e
run
comot
for
the
ocean
Aaaaarrrh
aarhhh
arrrh...
eiiih
Every
body
no
be
mate
oh
Aaaaarrrhhh
arrrhhh
abeg
e
make
you
use
your
medulla
calculate
oh
Eih
Eih
Eih
ha
Make
I
tell
you
something
If
you
dey
feel
bad
energy
let
it
go
Sometimes
you
gat
to
get
control
of
your
soul
So
many
things
when
I
done
see
for
my
life
make
me
advice
myself
weli
weli
No
need
to
compete
with
nobody
Dey
your
lane
make
I
dey
my
lane
e
Make
I
dey
I
dey
demo
demo
demonstrate
oh
Demo
demo
demo
demonstrate
oh
Mama
dey
demo
Dem
dey
demo
Brother
dey
demo
Sister
dey
demo
She
dey
demo
Me
self
dey
demo
We
come
dey
demo
demo
demonstrate
Fender
Fender
Spiritual
vibe
Gen
gen
Agunba
odiba
Gboxa
it's
a
banger
Agunba
odiba
Gboxa
it's
a
banger
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.