Olabayo - Gyara paroles de chanson

paroles de chanson Gyara - Olabayo




Emmystrings
I Don think am properly
Sapa no be my thing oh
I follow who know the way
Oh God show me the way
Steady on grinding
Steady on hustle
Baba you go bless my hustle, you go bless my hustle
Steady on belief oh
Me I know say one day
The world go celebrate me, dem go celebrate me
If dangote dey ball oh, if dangote dey ball
Why I no go ball oh, why I no go ball
Me I no think am twice
I go do more than dem
Everyday everyday everyday everyday
Everyday me I dey work and pray
Everyday everyday everyday everyday
Everyday me I dey work and pray
Everyday everyday everyday everyday
Everyday me I dey work and pray
Everyday everyday everyday everyday
Everyday me I dey work and pray
God I need your gyara
God I need your intervention
God I need your gyara
God I need your intervention
God I need your gyara
God I need your intervention
God I need your gyara
God I need your intervention
My broda hustle oh
Make dem no come dull you oh
I say step up oh
Oluwa dey there
E go bless you oh
I remember wen dey trenches
E be like say I dey sick oh
I swear poverty no good oh
Wetin dey wan yarn me
E no good oh
Dem go say money is evil
Anybody tell you na lie oh
I stand up
Kick am
Reject am
Now I dey Ball like that rich kid oh
Everyday everyday everyday everyday
Everyday me I dey work and pray
Everyday everyday everyday everyday
Everyday me I dey work and pray
Everyday everyday everyday everyday
Everyday me I dey work and pray
Everyday everyday everyday everyday
Everyday me I dey work and pray
God I need your gyara
God I need your intervention
God I need your gyara
God I need your intervention
God I need your gyara
God I need your intervention
God I need your gyara
God I need your intervention
God I need your gyara
God I need your intervention
Wavesounds
Tha Social Manager




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.