Olabayo - Remember Me - traduction des paroles en russe

Remember Me - Olabayotraduction en russe




Remember Me
Вспомни Меня
Roll up
Заводим
Yea yea
Да, да
It's Blizz Baby
Это Blizz Baby
God
Богиня
Align my star
Выстрой мою звезду
So make I shine, make I shine
Чтобы я сиял, чтобы я сиял
Give inspiration
Дай вдохновение
Make I make a hit oh
Чтобы я создал хит
I know say na time
Я знаю время пришло
And I dey wait, I dey wait oh
И я жду, я жду
Only things wey come from you
Лишь то что от тебя исходит
Dey last oh
Длится вечно
Abeg doam for me too oh, doam for me too oh
Прошу сделай для меня тоже
E don Tey I dey beg you oh, e don Tey I dey beg you oh
Я давно умоляю тебя
Baba open my chapter oh
Богиня открой мою главу
I no fit do without you oh
Я не могу без тебя
No let dem dey laugh me oh
Не дай им смеяться надо мной
Abeg do am for me too oh
Прошу сделай для меня тоже
Na you doam for Davido oh oh oh
Это ты сделала для Давидо
Baba remember me oh
Богиня вспомни меня
Na you doam for Wizkid oh oh oh
Это ты сделала для Уизкида
Baba remember me oh
Богиня вспомни меня
Na you doam for Burna
Это ты сделала для Бёрны
And Drake oh oh oh
И Дрейка
Baba remember me oh
Богиня вспомни меня
Remember me oh
Вспомни меня
Remember me oh oh oh
Вспомни меня
Baba Remember me oh
Богиня вспомни меня
Remember me oh
Вспомни меня
Remember me oh oh oh
Вспомни меня
Baba Remember me oh
Богиня вспомни меня
Oh na oh na
О на о на
Na na na
На на на
Remember me oh, God
Вспомни меня Богиня
Remember me oh, God
Вспомни меня Богиня
Remember me oh, God
Вспомни меня Богиня
Remember me oh, God
Вспомни меня Богиня
I know say nobody
Я знаю никто не сможет
Go fit walker without your grace oh
Идти без твоей милости
(Without your grace oh)
(Без твоей милости)
I dey seek your grace oh, I dey seek your grace
Я ищу твою милость ищу
Run am for me oh, doam for me oh
Сделай для меня сделай
I dey feelam for body
Я чувствую это телом
Finish wetin you start oh, oh God
Заверши начатое Богиня
Give me the right sound
Дай верный звук
Make I clamp the ladder
Чтобы я взобрался по лестнице
Make I shine so bright
Чтобы сиял так ярко
Bright like the sun
Ярко как солнце
Anytime I ball out
Когда блистаю
Make dem people feel me
Чтоб люди чувствовали меня
Make dem know say
Чтоб знали что
Na you dey reason dey reason my matter oh
Ты заботишься о моих делах
Eh
Эх
Make dem know say
Чтоб знали что
Na you dey reason dey reason my matter oh
Ты заботишься о моих делах
Eh
Эх
Eh eh
Эх эх
Doam for my father
Сделай для отца
Doam for my mother
Сделай для матери
Doam for my Felix
Сделай для Феликса
Doam for Emmystrings
Сделай для Emmystrings
Doam for Blizz
Сделай для Blizz
Doam for Sarah
Сделай для Сары
Doam for Stella
Сделай для Стеллы
Doam for anybody
Сделай для любого
Wey dey hustle hustle hustle hustle
Кто усердно трудится
Doam for anybody
Сделай для любого
Wey dey hustle, hustle hustle
Кто усердно трудится
Na you doam for Davido oh oh oh
Это ты сделала для Давидо
Baba remember me oh
Богиня вспомни меня
Na you doam for Wizkid oh oh oh
Это ты сделала для Уизкида
Baba remember me oh
Богиня вспомни меня
Na you doam for Burna
Это ты сделала для Бёрны
And Drake oh oh oh
И Дрейка
Baba remember me oh
Богиня вспомни меня
Remember me oh
Вспомни меня
Remember me oh oh oh
Вспомни меня
Baba Remember me oh
Богиня вспомни меня
Remember me oh
Вспомни меня
Remember me oh oh oh
Вспомни меня
Baba Remember me oh
Богиня вспомни меня
Remember me oh, God
Вспомни меня Богиня
Remember me oh, God
Вспомни меня Богиня
Remember me oh, God
Вспомни меня Богиня
Tha SocialManager, God
Социальный менеджер Богиня






Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.