Omawumi feat. Kiss Daniel - Me Ke paroles de chanson

paroles de chanson Me Ke - Omawumi , Kiss Daniel



I see you wondering dey look at me
Like say I don dey craze (me ke oh)
Omo forget I just dey do my own I no dey look face (me ke oh)
Some people say she no dey reign again
Same people go change their mouth again
The funny thing be say my level now is on another place (me ke oh)
Now I'm stirring down the scrapper
Looking down on all the haters
Papa Felicia, I'm not your mate
Tamgba ko se (me ke oh)
Tamgba ko se (me ke oh)
Tamgba ko se, yea-yea
Tamgba ko se (me ke oh)
Tamgba ko se (me ke oh)
Tamgba ko se (me ke oh)
Tamgba ko se, yeah-eh
Tamgba ko se (me ke oh) yeah-yeah, come on
I hear you've been talking my matter
You wey no love me no matter
Never make me run faster than time
Baba, I dey loyal (see I don)
Started from the street but the street never control me
Give dem all the hit, still e never do me
No mind me I'm sorry
Mama never thought me, how to be lazy
Now I'm standing on my own
Looking out for all this mofo's
Gba, oh-oh-oh
I'm not your mate, mate, mate, mate (me ke oh)
Tamgba ko se (me ke oh)
Tamgba ko se, ayy, ota ni yen o (me ke oh)
Tamgba ko se (me ke oh)
Woah-woah-woah (me ke oh)
Tamgba ko se, ayy, ota ni yen o (me ke oh) come on
Basically, speaking I'm the one to talk and miss
But if I quiet too much you go say my tongue dey miss
My only competition is myself I swear to God
I love to love
But if you shoot na me go stop
Yeye-yeye, you see
Bad man dey kill oh
Everywhere I go dey put the music repeat oh
No be lie
I'm doing good my brother
Now I'm stirring down the crapper
Looking down on all the haters
Papa Felicia, I'm not your mate
Tamgba ko se (me ke oh)
Tamgba ko se (me ke oh)
Tamgba ko se, yea-yea
Tamgba ko se (me ke oh)
Tamgba ko se (me ke oh)
Tamgba ko se (me ke oh)
Tamgba ko se, yeah-eh (me ke oh)
Me ke oh
Me ke oh
Me ke oh
Me ke oh
Me ke oh
Yea-yeah (me ke oh)
Me ke oh
Me ke oh



Writer(s): Omawumi


Omawumi feat. Kiss Daniel - Me Ke
Album Me Ke
date de sortie
08-04-2018

1 Me Ke



Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.