paroles de chanson E No Easy - P-Square feat. J Martins feat. P-Square
Baba
God
na
your
hand
work
hey.
No
be
lie
iye,
na
your
hand
work
hey.
I
say,
e
no
easy
hey.
Oh
oh,
oh
oh…
To
dey
sing
and
dey
dance
and
the
people
dey
rejoice
hey.
My
brother,
my
sister
no
be
today.
If
e
good
or
bad,
make
we
dey
thank
God
hey.
Baba
God
na
your
hand
work
hey.
No
be
lie
hey.
Haa!
I
say
no
be
lie
hey.
No
be
everybody
wey
sleep
for
night
wake
up
see
the
light
hey.
See
the
future
is
bright
hey.
And
e
dey
enter
for
eye
hey.
Make
you
do
your
best
hey.
Baba
God
go
handle
the
rest
hey.
Even
if
you
no
get
money,
dey
jolly
dey
shake
body.
No
need
to
dey
tear
body.
If
no
be
God
hey-hey.
Na
some
be
dead
body.
Nobody
be
born
baby.
When
you
fall,
you
go
stand
up
again.
You
go
try
am
again,
again
and
again.
See,
my
people
hey.
On
a
good
day,
nobody
wey
go
for
this
world
to
suffer
hey.
Na
bad
dey.
Na
your
own
today.
Another
man
tomorrow.
My
brother
which
kian
life
be
this.
Everybody
get
him
own
way
to
follow.
But
e
no
easy
o.
See,
the
true
story
be
say
this
music
no
be
today.
The
thing
been
dey
start
like
play-play
but
now
we
don
dey
troway.
So
make
una,
make
una
serious
hey.
Chai!
But
na
business
hey.
Na
make
we
dey
try
to
rejoice
hey.
Why?
Cos
e
no
easy
hey.
1 Roll It
2 Taste the Money (Testimony)
3 Game Over
4 Bank Alert
5 Chop My Money (Remix)
6 Chop My Money Remix
7 No One Like You
8 Get Squared
9 Ifunanya
10 Alingo
11 Personally
12 Danger
13 Temptation
14 Bizzy Body
15 Nobody Ugly
16 Shekini
17 E No Easy
18 Do Me
19 Do Me
20 Away
21 Forever
22 Beautiful Onyinye (Remix)
23 E No Easy
24 More Than a Friend
25 Asamkpokoto
26 Oga Police
27 Chop My Money
28 Am I Still That Special Man
29 Collabo
30 Beautiful Oyinye
31 I Love U
32 Temptation
33 Senorita
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.