paroles de chanson Abule - Patoranking
Fun-fun-fun
Hold
am
tight
Hold
am
jeje
Go
Funkula
This
is
another
′tory
oh,
from
my
one
Make
I
tell
you
wetin
happen
for
Abule
'Bout
this
big
party
inside
my
abule
I
went
there
with
my
best
friend
Kunle
Kunle
dey
there
with
hin
girlfriend
Shile
Ghetto
girls
dem
dey
like
takasufe
So
many
pretty
girls
dey
inside
my
mule
I
just
dey
wonder
say,
which
kind
party
eh
Everythin′
yapa,
everythin'
dey
Ahh,
oshey
I
get
many
girls,
wey
dem
dey
come
from
Mowe
AJ
boys,
dem
dey
like
to
throw-away
Omo
see
gobe
We
just
havin'
fun
We
wan′
carry
on
Crazy
girls
like
Mega
Thee
Stallion
But
my
girlfriend
dey
here
dey
turn
me
on
That′s
why
I
hold
am
tight
Hold
am
jeje
(go)
Hold
am
tight
Hold
am
jeje
(go)
That's
why
I
hold
am
tight
Hold
am
jeje
(go)
Hold
am
tight
Hold
am
jeje
(go)
Go
Go
Go
Go
Omoge
whine
am,
you
can
do
better
Sweet
gbedu
from
Ebute
Metta
All
the
way
to
Niger
Delta
Na
we
get
am
Plenty
ololo
Gyal′em
enuff,
ogologo
I
just
want
sharply
take
one
photo
Before
the
Baba
dem
tell
us
to
go
Ahh,
oshey
I
get
many
girls,
wey
dem
dey
come
from
Mowe
AJ
boys,
dem
dey
like
to
throw-away
Omo
see
gobe
We
just
havin'
fun
We
wan′
carry
on
Crazy
girls
like
Mega
Thee
Stallion
But
my
girlfriend
dey
here
dey
turn
me
on
That's
why
I
hold
am
tight
Hold
am
jeje
(go)
Hold
am
tight
Hold
am
jeje
(go)
That′s
why
I
hold
am
tight
Hold
am
jeje
(go)
Hold
am
tight
Hold
am
jeje
(go)
Go
Go
Go
Go
Go
Go
Go
Go
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.