paroles de chanson Celebrate Me - Patoranking
(Giddem,
giddem)
(Wi',
Wi',
Wi',
Willis,
giddem)
Weh
yuh
seh?
If
I
fail,
dem
go
laugh
me
Na
my
mama
na
him
baff
me
Dem
use
excuse
dey
slap
me
Same
people,
when
I
turn,
dem
go
yab
me
Alright
Tell
me,
tell
me
where
dem
dey
When
I
dey
hustle,
I
dey
try
sustain
Every,
every
Saturday
From
Ilaje
down
to
Costain
Abeg,
abeg
no
carry
my
blessing
run
Today
na
you,
tomorrow
fit
be
my
turn
Show
me
love,
no
go
show
me
python
We
be
the
same
for
Oluwa
kingdom
So
me
say
Celebrate
me,
now
when
I
dey
alive
Appreciate
me,
now
when
I
dey
alive
No
be
say
when
I
leave
this
life
You
go
dey
fake
am
for
my
wife
Celebrate
me,
now
when
I
dey
alive
Appreciate
me,
now
when
I
dey
alive
No
be
say
when
I
leave
this
life
You
go
dey
fake
am
for
my
back
Elema
of
Warri,
you
be
big
name
Ifeanyi
Odii,
you
be
big
name
Awaritse,
you
be
big
name
My
brother
Young
Don,
you
be
big
name
Onyeoma
Havey
The
Don,
big
name
Foston,
Sirgila,
big
name
Ejele
One,
you
be
big
name
Obi
Cubana,
you
be
big
name
Arthur
Eze,
you
be
big
name
Ben
Peters,
you
be
big
name
Tom
Polo,
you
be
big
name
Ochacho
Ebelebe,
you
be
big
name
Okonjo
Eweala,
you
be
big
name
Larry
Gaga
nwannem,
you
be
big
name
Oluwa
make
me
a
big
name
Make
I
put
all
my
enemies
in
big
shame
So
me
say
Celebrate
me,
now
when
I
dey
alive
Appreciate
me,
now
when
I
dey
alive
No
be
say
when
I
leave
this
life
You
go
dey
fake
am
for
my
wife
Celebrate
me,
now
when
I
dey
alive
Appreciate
me,
now
when
I
dey
alive
No
be
say
when
I
leave
this
life
You
go
dey
fake
am
for
my
back
Gimme-gimme,
wetin
I
deserve
If
I
suppose
dey,
no
put
me
for
reserve
No
go
wait
'til
I
kpai
Before
you
gimme
meat
pie
Mike
Adenuga,
you
be
big
name
Lekki
Gardens,
you
be
big
name
Kabiyesi
Elegushi,
you
be
big
name
Obafemi
Martins,
you
be
big
name
Dammy
Oloyon,
you
be
big
name
Ibrahim
Mahama,
you
be
big
name
Sledge
for
Ghana,
you
be
big
name
Spoy
Chukwudi,
you
be
big
name
Chief
Ikuku,
you
be
big
name
NASA
Research,
you
be
big
name
Alfred
Temile,
you
be
big
name
Charlie
Akpuruka,
you
be
big
name
Big
Lamz,
CB,
big
name
Emma
Baggie,
Billie
Boom,
you
be
big
name
Afunsho
Ferra,
you
be
big
name
Batura
Long
Cash,
you
be
big
name
Oluwafizzy
Celebrate
me,
now
when
I
dey
alive
Appreciate
me,
now
when
I
dey
alive
No
be
say
when
I
leave
this
life
You
go
dey
fake
am
for
my
wife
Celebrate
me,
now
when
I
dey
alive
Appreciate
me,
now
when
I
dey
alive
(now
when
I
dey
alive)
No
be
say
when
I
leave
this
life
You
go
dey
fake
am
for
my
back
(fake
am
for
my
back)
Gemstone
still
the
boss
You
dun'
kno
Weh
yuh
a
seh?
(Giddem,
giddem)
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.