paroles de chanson Craze - Peruzzi
Klubembem,
Bem
bem
be
bem
bem
bem,
your
body
magic
No
be
say
me
i
wan
go
jail,
But
girl
for
your
mata
me
i
papapa,
ODO
Talk
never
do
she
no
want
again,
I
go
show
you
say
i
know
no
man
You
treat
me
like
a
murderer,
ODO
Another
vampire,
And
it's
not
normal,
if
you
call
police
i
go,
I
go
start
Drama
I
go
tell
dem
say,
you
be
heart
robber,
cos
you
thief
my
heart
like
a
criminal
Na
wetin
go
make
man
dey
craze,
ODO,
If
no
be
love
eeh
Na
wetin
go
make
man
go
sing,
ODO,
if
no
be
love
eeh
Got
them,
girl
your
body
magic,
Your
magic,
Got
them,
girl
your
body
magic,
You
body
magic
Amaka
the
niga
wey
for
die
for
you
You
disappoint,
You
disappoint
me
After
the
lie
wey
i
lie
for
you
Omo
you
jons
me,
Omo
you
jons
me
You
treat
me
like
a
murderer,
ODO
Another
vampire,
And
it's
not
normal,
if
you
call
police
i
go,
I
go
start
Drama
I
go
tell
dem
say,
you
be
heart
robber,
cos
you
thief
my
heart
like
a
criminal
Na
wetin
go
make
man
dey
craze,
ODO,
If
no
be
love
eeh
Na
wetin
go
make
man
go
sing,
ODO,
if
no
be
love
eeh
Na
wetin
go
make
man
dey
craze,
ODO,
If
no
be
love
eeh
Na
wetin
go
make
man
go
sing,
ODO,
if
no
be
love
eeh
You
treat
me
like
a
murderer,
ODO
Another
vampire,
And
it's
not
normal,
if
you
call
police
i
go,
I
go
start
Drama
I
go
tell
dem
say,
you
be
heart
robber,
cos
you
thief
my
heart
like
a
criminal
Na
wetin
go
make
man
dey
craze,
ODO,
If
no
be
love
eeh
Na
wetin
go
make
man
go
sing,
ODO,
if
no
be
love
eeh
The
End!
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.