Preye Odede feat. Nolly & Mera - Still Standing paroles de chanson

paroles de chanson Still Standing - Mera , Nolly , Preye Odede



Intro
Preye Again o
Script Music
Eh eh
Mera,
They try to bring me down
But I′m still standing
Its Nolly, Son of the Most High
(Preye Odede)
Men may disappoint
Thank God, dey no be God
They want make I run comot
I'm still standing
Dem carry me talk
But today, dem wan follow me talk
Na Grace no be luck
(Mera)
I′m still standing
(Preye Odede)
Dem wan bury me
Dey no know say I be seed
Dem want Make I drown troway
Dem want make I cry
But I dey tell them
Ebezina, Chukwu Nonso
I'm still standing
Jehovah, Nkem Madu o o
You no dey judge like Man
What You say You'll do
Jehovah, Nkem Madu o o
Na You dey make me stand
I′m still standing
Jehovah, Nkem Madu oh o
You no dey judge like Man
What You say You′ll do
Jehovah, Nkem Madu o o
Na You dey make me stand
I'm still standing
(Mera)
Hey, My day don break o
You can say, Good Morning
As You dey see me so
Na Hin Grace You dey see, no dulling
My way too pure o
You cannot judge me
Cause You no be my God
You no understand
What′ve been through
I'm still standing
No more falling
Cause the Hand of the Lord
He dey carry me up
Praise the Lord eyea.
(Nolly)
Rapping in Igbo
Jehovah, Nkem Madu o o
You no dey judge like Man
What You say You′ll do
Jehovah, Nkem Madu o o
Na You dey make me stand
I'm still standing
(Your love I dey feel everyday)
Jehovah, Nkem Madu o o
You no dey judge like Man
What You say You′ll do oo
Jehovah, Nkem Madu o o
Na You dey make me stand
I'm still standing
(Preye Odede)
People think say You go turn to your lost
Private Jet, You dey fly everyday
Baba God, Na Your Grace no be luck
People see dem go shout Praise the Lord eyea eh eh
Everyday, Everyday, Everyday
Everyday, Everyday, Everyday
Dey no want make You marry
But today na Your day
See as dem don dey spray you money eh eh
You're still dancing
See Dollars and Pounds
Foreign currency everywhere
On Your wedding day
I′m still standing
Everyday, Everyday
Everyday, Everyday
Everyday, Everyday
Higher we dey go
Everyday, Everyday
Everyday, Everyday
Everyday, Everyday
Higher we dey go
Everyday, Everyday
Everyday, Everyday
Everyday, Everyday
Higher we dey go




Preye Odede feat. Nolly & Mera - Still Standing
Album Still Standing
date de sortie
11-07-2018



Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.