paroles de chanson Hallelujah - Progress
Jehovah
mo
Who
fit
be
like
you
This
kind
God
e
o
I
Neva
see
Na
only
you
fit
carry
water
Put
am
for
basket
waka
Aworogi
naya
Baba
o
who
fit
be
like
you
The
kind
of
power
wey
you
get
Nobody
compare
Na
you
give
ifeoma
pikin
Wey
doctor
been
talk
say
she
no
fit
carry
belle
Chai
na
you
be
Baba
Na
you
be
Baba
o
Hallelujah
Hallelujah
Halle
Halle
Jehovah
Nissi
Na
you
be
the
baba
Hallelujah
Hallelujah
Halle
Halle
Jehovah
Nissi
na
you
be
Baba
Jehovah
mo
Onye
dika
gi
Chineke
mo
Odi
Onye
dika
gi
Na
so
wey
your
love
dey
sweet
me
for
body
D
things
wey
you
give
me
no
be
for
money
Chukwuedimma
ah
Chineke
mo
Nobody
fit
be
like
you
Nobody
love
me
like
you
Your
goodness,
mercy,
cover
me
everyday
Chineke
mo
Chineke
mo
Chineke
mo
Ina
so
mu
so
Hallelujah
Hallelujah
Halle
Halle
Jehovah
nissi
na
you
be
the
baba
Hallelujah
Hallelujah
Halle
Halle
Jehovah
Nissi
na
you
be
the
Baba
Hallelujah
Hallelujah
Halle
Halle
Jehovah
Nissi
na
you
be
the
Baba
Hallelujah
Hallelujah
Halle
Halle
Jehovah
Nissi
na
you
be
the
Baba
Hallelujah
Hallelujah
Halle
Halle
Jehovah
Nissi
na
you
be
the
Baba

1 Amanam
2 Miracle Worker
3 Ama.
4 God Over Everything
5 Jesus We Worship you
6 I no Go Die
7 Hallelujah
8 Na God
9 Prophecy
10 Na Me
11 Nobody Like You
12 Worship Medley
13 Amen
14 Eku Ise
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.