paroles de chanson My Baby - Pryme
Mad
o
E
ye
ye
Sisi
Caro,
sexy
Bambi,
shakara
girl
o
I
love
you
eh
o
eh,
I
dey
feel
you,
Oya
come
make
i
hold
you
and
take
you
Staright
to
my
mommy,
shey
na
you
I
go
marry
gon
gon.
From
morning
to
morning
na
you
dey
burst
my
thinking
You
got
me
going
crazy
and
I
want
to
be
your
baby.
All
other
girls
Dem
come
forth
na
you
I
see
for
my
heart
o
If
you
leave
me
I
die
o,
you
be
my
baby
Owomi
ga
oh
baby
ifemi
ga
oga
oga
Oh
no
no
no
no
No
let
anybody
dey
deceive
you
at
all
I
no
believe
say
I
go
fall
in
love
o
Me
I
wan
do
the
things
you
do
my
baby
o
No
keep
me
waiting
o
I
no
fit
wait
to
make
you
mine
From
morning
to
morning
na
you
dey
burst
my
thinking,
You
got
me
going
crazy
and
I
want
to
be
your
baby.
All
other
girls
Dem
come
forth
na
you
I
see
for
my
heart
o
If
you
leave
me
na
die
o,
you
be
my
baby
Owomi
ga
oh
baby,
ifemi
ga
oga
oga
Oh
oh
oh
I
love
you
die
eeeh
eh
eh.
I
no
go
lie
eh
eh
eh
You
be
my
ride
or
die
eh
eh
eh
eh
eh
End
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.