paroles de chanson Barister - RAYBEKAH
Raybekah
for
the
boys
them
Fill
na
the
area
or
or
eh
Oyo
yo
yo
yo
yo
yo
yo
oh
uh
Barrister!
Wetin
you
dey
find,
You
go
see
am,
Things
wey
you
dey
do
with
Larrisa,
I
never
even
talk
of
venessa
and
her
sister,
Barrister!
One
day
e
go
hook
you
for
corner,
I
know
say
e
go
land
you
for
gutter,
I
dey
on
top
of
the
matter,
You
go
see
am
(Barrister)
Why
e
be
say
you
no
dey
rest,
All'
of
the
girls,
You
dey
give
them
side
to
side
oh,
Mad
oh,
The
matter
tire
me
I
rest
oh,
I
carry
bag
and
I
jarkpa
with
my
fiends,
On
my
way
eh,
For
inside
aeroplane,
I
reason
am
again,
Why
you
con
use
me
dey
Play
o
uh
woah
oh
oh
oh
Bridge;
Normally!
Normally!
You
suppose
be
that
special
man,
Wey
go
love
and
understand,
Dey
with
me
till
the
end,
Actually!
Actually!
All'
of
these
guys
no
let
rest,
I
shun
them
I
put
you
first,
Your
head
still
no
won
correct,
Barrister!
Wetin
you
dey
find,
You
go
see
am,
Things
wey
you
dey
do
with
Larrisa,
I
never
even
talk
of
Vanessa
and
her
sister,
Barrister!
One
day
e
go
hook
you
for
corner,
I
know
say
e
go
land
you
for
gutter,
I
dey
on
top
the
matter,
You
go
see
am
(Barrister)
One
time
for
una
the
guys
wey
dey
treat
you
right
oh
Yeah
yeah
yeah
yeah
Two
time
for
una
the
guys
wey
dey
get
your
time.
Bridge;
Normally!
Normally!
You
suppose
be
that
special
man,
Wey
go
love
and
understand,
Dey
with
me
till
the
end,
Actually!
Actually!
All'
of
these
guys
no
let
me
rest,
I
shun
them
I
put
you
first,
Your
head
still
no
won
correct
Barrister!
Wey
thing
you
dey
find,
You
go
see
am,
Things
wey
you
dey
do
with
Larrisa,
I
never
even
talk
of
Vanessa
and
her
sister,
Barrister!
One
day
e
go
hook
you
for
corner,
I
know
say
e
go
land
you
for
gutter,
I
dey
on
top
the
matter,
You
go
see
am
Barrister!!
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.