Rehmahz feat. Henrisoul - Lo Lo Lo paroles de chanson

paroles de chanson Lo Lo Lo - Henrisoul , Rehmahz



Is Remmy boi in the building
Oh oh
Yeah yeah
Wetin make wey you dey love me endlessly aye
Me I know say I do not deserve your love Olohun
Oh no no no no
You shine your light all upon me
Na you wey dey give me rhythm
Na you wey dey give me victory
Lo lo lo love
Lo lo lo love
You wey give me
Lo lo lo love
Lo lo lo love
You wey give me
Lo lo lo love
Lo lo lo love
You wey give me
Lo lo lo love
Lo lo lo love
Aye
Na you be my testimony
Number one prescription
I'm way too high
Supernatural invitation
Love wey no dey dull me
No dey give me story ooo
You go leave the ninety-nine
Run come looking for your boy
Adura lo le se
Just to enjoy this life I'm living
Make you join me say eh eh eh
Jesu jo jo wo
Wo nu aye mi lo lo lo
Darijimi
Take my heart take my soul ooo
Everything I give to you my lord ooo
Lo lo lo love
Lo lo lo love
You wey give me
Lo lo lo love
Lo lo lo love
You wey give me
Lo lo lo love
Lo lo lo love
You wey give me
Lo lo lo love
Lo lo lo love
Oooooh
Love, love, love



Writer(s): Marvel Onah


Rehmahz feat. Henrisoul - Higher Life
Album Higher Life
date de sortie
03-06-2022




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.