paroles de chanson Jo - Rema
Another
banger!
Oya
baby,
jo-jo-jo-jo-jo,
jo-jo-jo-jo-kijo,
eh
Baby
girl,
you
promise
say
you
no
go
play
me
like
Rona-na-naldinho,
eh
I'm
in
love
with
my
African
woman,
Angelique
Kidjo,
eh
Me
I
don
tell
my
mama
say
na
you
be
my
wife
o,
eh
Hmm,
Omotola
you
dey
boost
my
da-da,
whoa-whoa-whoa-whoa
I
like
it
when
you
dey
call
me
Da-da,
whoa-whoa-whoa-whoa
Other
girls,
they
dey
bu-bu,
ga-ga,
whoa-whoa-whoa-whoa
Only
you
be
my
baby
pana,
whoa-whoa-whoa-whoa
Where
you
dey
o
when
I
dey
call
your
phone
You
no
dey
pick
my
call,
baby,
wetin
your
friends
don
talk?
Shey
na
because
I
be
star,
dem
talk
say
I
dey
get
many
girls
Me
I
no
go
lie,
I
dey
get,
but
baby,
na
you
I
choose
Come,
baby
Juma,
gimme
sugar,
you
dey
gimme
sugar
Plenty
calories
dey
for
your
sugar
o,
hmm
Come,
baby
Juma
gimme
sugar
o
Ginger,
you
dey
pull
my
trigger
Jo-jo-jo-jo-jo,
jo-jo-jo-jo-kijo,
eh
Baby
girl,
you
promise
say
you
no
go
play
me
like
Rona-na-naldinho,
eh
I'm
in
love
with
my
African
woman,
Angelie
Kijo,
eh
Me
I
don
tell
my
mama
say
na
you
be
my
wife
o,
eh
Hmm,
no
mind
them,
all
of
them
they
go
deceive
you
o
Hmm,
if
I
tell
you
say,
"I
love
you",
baby,
dey
believe
me
o
Hmm,
they
dey
use
corner
eye,
all
of
them
they
dey
jealous
you
o
Hmm,
if
I
give
them
chance,
all
of
them
they
go
dey
rush
me
o
Dey
rush
me
o
(tell
me
why
you
con
dey
vex
for
me
o?)
Baby
no
dey
vex
for
me
o
Anytime
wey
you
dey
vex
I
go
give
you
muah
I
go
give
you
mmm,
hmm
Obianuju
(this
you
love
na
juju,
juju,
juju)
Oya
baby,
jo-jo-jo-jo-jo,
jo-jo-jo-jo-kijo,
eh
Baby
girl,
you
promise
say
you
no
go
play
me
like
Rona-na-naldinho,
eh
I'm
in
love
with
my
African
woman,
Angelie
Kijo,
eh
Me
I
don
tell
my
mama
say
na
you
be
my
wife
o,
eh
Hmm,
Obianuju,
say
this
love
is
true
You
dey
make
me
do
like
fool
Hmm,
hmm,
Obianuju,
hmm,
this
love
is
true
You
dey
make
me
do
like
fool
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.