Rhatti feat. BKAY - Hustle - traduction des paroles en français

Paroles et traduction Rhatti feat. BKAY - Hustle




Hustle
Hustle
RHATTI
RHATTI
Dante
Dante
Rrrrr. dunno
Rrrrr. je ne sais pas
Nobody give a fuck bouh u
Personne ne se soucie de toi
Osokwayi lie amosu
Osokwayi se moque de toi
Nwanne osokwayi carry bible Just malu say nobody send u
Nwanne osokwayi porte une bible, juste pour te dire que personne ne t'envoie
Okwa hanwa gbulu jesu?
Okwa a-t-il tué Jésus ?
Na that person wey u call ur man
C'est cette personne que tu appelles ton homme
Omo na that person wey go fall ur hand
Omo, c'est cette personne qui te laissera tomber
Con dey tell u make u understand
Con continue de te dire pour que tu comprennes
(Vibe)
(Vibe)
BKAY
BKAY
Say My brother make u hustle o
Dis à mon frère, tu dois te battre
Make dem no go give u fanta
Ne laisse pas les gens te donner du Fanta
Say malt na for people wey important
Dis que la bière, c'est pour les gens importants
Make ur guy no go sigh when u call am
Ne laisse pas ton mec soupirer quand tu l'appelles
Make dem no go save ur name 'dont answer'
Ne laisse pas les gens enregistrer ton nom comme "ne pas répondre"
Hustle o
Battre
Make u no be anybody
Ne sois personne
Make dem no go bounce u for d party
Ne laisse pas les gens te jeter dehors à la fête
Make ur girl friend no go follow sugar daddy
Ne laisse pas ta petite amie suivre un sugar daddy
Husstle make u be somebody
Battre pour devenir quelqu'un
(Vibe)
(Vibe)
RHATTI
RHATTI
Street dizi joyless
La rue est sans joie
Onwero onye welu obianwuli
Onwero, celui qui aime la beauté
My guy bi housing sim by August n' oyegote audi
Mon mec a un logement simulé en août, et une Audi
Society e daintisigo internet activities
La société est obsédée par les activités Internet
But truth is this
Mais la vérité est ceci
Oburo so ego online ya egote audi
Oburo, il a beaucoup d'argent en ligne, et une Audi
Aro agbago half alaye double ur hustle
Aro, il a changé, il a doublé son travail
Ndi b'unuu atago afufu
Ndi b'unuu, ils sont restés dans le passé
Na now dem suppose dey bubble
C'est maintenant qu'ils devraient être au top
It shouldn't be unlawful
Ce ne devrait pas être illégal
Buh who am i to judge u
Mais qui suis-je pour te juger ?
My mentor sina
Mon mentor a dit
Ihe obuna wetelu ego bu olu
Tout ce qui apporte de l'argent est bon
This is real life!
C'est la vraie vie!
Abobi dont be playing ur self
Abobi, ne joue pas avec toi-même
No be every body wey get money been dey press
Ce n'est pas tout le monde qui a de l'argent qui presse
You're really fucked if you're doing it to impress
Tu es vraiment foutu si tu le fais pour impressionner
Cos a hundred years from now
Parce que dans cent ans
Mehn anyi ncha ya di dead
Mec, nous serons tous morts
Dont let d pressure get to u
Ne laisse pas la pression te gagner
Dont let dem change ur attitude towards your goals
Ne laisse pas les gens changer ton attitude envers tes objectifs
You'll never know what's standing next to you
Tu ne sauras jamais ce qui se tient à côté de toi
So get ur lil ass out of ur comfort zone
Alors sors ton petit cul de ta zone de confort
Hustle o make yourr charger no go first you blow
Battre pour que ton chargeur ne te fasse pas exploser
BKAY
BKAY
Say My brother make u hustle o
Dis à mon frère, tu dois te battre
Make dem no go give u fanta
Ne laisse pas les gens te donner du Fanta
Say malt na for people wey important
Dis que la bière, c'est pour les gens importants
Make ur guy no go sigh when u call am
Ne laisse pas ton mec soupirer quand tu l'appelles
Make dem no go save ur name dont answer
Ne laisse pas les gens enregistrer ton nom comme "ne pas répondre"
Hustle o
Battre
Make u no be anybody
Ne sois personne
Make dem no go bounce u for d party
Ne laisse pas les gens te jeter dehors à la fête
Make ur girl friend no go follow sugar daddy
Ne laisse pas ta petite amie suivre un sugar daddy
Husstle make u be somebody
Battre pour devenir quelqu'un
BKAY
BKAY
I've seen so many things a hundred times
J'ai vu tellement de choses cent fois
Some people never change never mind
Certaines personnes ne changent jamais, ne s'en soucient pas
When time gets tricky dey just vaporize
Quand les choses se compliquent, elles s'évaporent
Then come back quickly when its going right
Puis reviennent rapidement quand ça va bien
(Vibe)
(Vibe)
RHATTI
RHATTI
Nobody give a fuck bouh u
Personne ne se soucie de toi
Osokwayi lie amosu
Osokwayi se moque de toi
Nwanne osokwayi carry bible Just malu say nobody send u
Nwanne osokwayi porte une bible, juste pour te dire que personne ne t'envoie
Okwa hanwa gbulu jesu?
Okwa a-t-il tué Jésus ?
Na that person wey u call ur man
C'est cette personne que tu appelles ton homme
Omo na that person wey go fall ur hand
Omo, c'est cette personne qui te laissera tomber
Con dey tell u make u understand
Con continue de te dire pour que tu comprennes





Writer(s): Armstrong Arize

Rhatti feat. BKAY - Hustle
Album
Hustle
date de sortie
09-07-2019

1 Hustle


Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.