paroles de chanson Hustle - BKay , Rhatti
RHATTI
Dante
Rrrrr.
dunno
Nobody
give
a
fuck
bouh
u
Osokwayi
lie
amosu
Nwanne
osokwayi
carry
bible
Just
malu
say
nobody
send
u
Okwa
hanwa
gbulu
jesu?
Na
that
person
wey
u
call
ur
man
Omo
na
that
person
wey
go
fall
ur
hand
Con
dey
tell
u
make
u
understand
(Vibe)
BKAY
Say
My
brother
make
u
hustle
o
Make
dem
no
go
give
u
fanta
Say
malt
na
for
people
wey
important
Make
ur
guy
no
go
sigh
when
u
call
am
Make
dem
no
go
save
ur
name
'dont
answer'
Hustle
o
Make
u
no
be
anybody
Make
dem
no
go
bounce
u
for
d
party
Make
ur
girl
friend
no
go
follow
sugar
daddy
Husstle
make
u
be
somebody
(Vibe)
RHATTI
Street
dizi
joyless
Onwero
onye
welu
obianwuli
My
guy
bi
housing
sim
by
August
n'
oyegote
audi
Society
e
daintisigo
internet
activities
But
truth
is
this
Oburo
so
ego
online
ya
egote
audi
Aro
agbago
half
alaye
double
ur
hustle
Ndi
b'unuu
atago
afufu
Na
now
dem
suppose
dey
bubble
It
shouldn't
be
unlawful
Buh
who
am
i
to
judge
u
My
mentor
sina
Ihe
obuna
wetelu
ego
bu
olu
This
is
real
life!
Abobi
dont
be
playing
ur
self
No
be
every
body
wey
get
money
been
dey
press
You're
really
fucked
if
you're
doing
it
to
impress
Cos
a
hundred
years
from
now
Mehn
anyi
ncha
ya
di
dead
Dont
let
d
pressure
get
to
u
Dont
let
dem
change
ur
attitude
towards
your
goals
You'll
never
know
what's
standing
next
to
you
So
get
ur
lil
ass
out
of
ur
comfort
zone
Hustle
o
make
yourr
charger
no
go
first
you
blow
BKAY
Say
My
brother
make
u
hustle
o
Make
dem
no
go
give
u
fanta
Say
malt
na
for
people
wey
important
Make
ur
guy
no
go
sigh
when
u
call
am
Make
dem
no
go
save
ur
name
dont
answer
Hustle
o
Make
u
no
be
anybody
Make
dem
no
go
bounce
u
for
d
party
Make
ur
girl
friend
no
go
follow
sugar
daddy
Husstle
make
u
be
somebody
BKAY
I've
seen
so
many
things
a
hundred
times
Some
people
never
change
never
mind
When
time
gets
tricky
dey
just
vaporize
Then
come
back
quickly
when
its
going
right
(Vibe)
RHATTI
Nobody
give
a
fuck
bouh
u
Osokwayi
lie
amosu
Nwanne
osokwayi
carry
bible
Just
malu
say
nobody
send
u
Okwa
hanwa
gbulu
jesu?
Na
that
person
wey
u
call
ur
man
Omo
na
that
person
wey
go
fall
ur
hand
Con
dey
tell
u
make
u
understand
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.